Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 56 pages)
BREAKING NEWS!!!! TODAY IS FRIDAY ![]() |
sept 2nd *yawns* |
Where are the animal biologists? ![]() |
sylvalord: ode.. Amen olwkmdead.....bronzelord don vex ![]() nyt er'1 ** |
sylvalord: i'm gon be an agric teacher!!!! Very happy*picks race* ![]() |
Trafford: oh..! Admission don come now..the next thing na woman...shey? Ash....no o,me just dey appreciate good thing wey ah see ni ![]() and em, ah never really accept that list o |
sylvalord: him con dey remind me say na mumu course dem gve me lyk say i no knw b4.. Dat word "TEACHER" jst dey vex me any tym him pronounce amlol |
Mehn.....this geh make sense o!!! |
He he.....bro austin,hava na? U don check your admission status? ![]() |
Jemimahsummers: benibenwhich school is this 1 again? ![]() |
Mehn.....i'm now kinda getting happy ah don gain admission!!!! No be beans o ![]() |
Winzor78: And ehm. . .kolade lwmmsuhg(laff wan make me shoot u hand gun)ehn? buh u guys should wait o JAMB do make errors too o....i remeber when i first checked my JAMB result,they changed my 1st choice course from Medicine to Economics..asin Economics!!! see almighty error well,they changed it back bout two days later. So lets just wait and hope they CORRECT the list |
Monsieursuave: .your course name still sounds sophisticated........buh mine, HANIMA SCIENCES AND HENFARONMENT ![]() |
Make ASUU no even call the strike off again......i'm not eager to resume lectures ![]() |
sylvalord: nah be me talk am jawe.. Na let me bweak ya head oooya no vex ![]() |
I just told my pman bout the admission ish ![]() the man just dey laff ![]() |
sylvalord: LWMMUHCFNC4UB- Laugh wan make me use holy cane flog nonsense commot 4rm ur bodyshebi you tok say animal science fit me......u go farm tire ![]() |
GoodluckJonathan: nawa o!congrats sir!! |
Monsieursuave: Đíŝ kolade dude is super hilarious.bros wetin dem give you? ![]() |
Michael Sokoto: heheheheelol |
sylvalord: agric eduCONGRATS!!!! NA THAT COURSE FIT YOU PASS ![]() No worry i go help you bring hoe and rake come ![]() |
sylvalord: lol.. U nah welhowfa bout you na? Wetin dem give you? |
I sha hope say i get course mates ![]() make e no go be say na only me go dey dey inside class ![]() |
Ma enter room go cry jare ![]() |
tinahrex: az in ehn....buh still b gr8ful 4 wah u were given...thank Jahi am grateful ma no lie...the only thing i'm grateful about is that i'll be porting from a college of edu to a uni ![]() |
Mehn....i can't think straight all i wanna do now is punch someone ![]() who'll volunteer? ![]() (kolademumu dem give u animal science u still dey laugh...mumu!! ) |
![]() This ish is just too funny |
guldberg: na medicine u apply foryes.....even if my score was low for medicine i was still expecting them to give me my second choice course....medical lab |
Romanticboy1: lol! E fit u welaguy u think say i dey laugh ni? ![]() if not say small small pikin dey parlour ah for don burst into tears tey tey |
Adex097: Congrats brocongra-what?!!! ![]() my aggregate is 63 |
Just checked my admission status on jamb website couldn't help but laugh! ![]() animal biology and environment |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 56 pages)






)
...what was your aggr8??