Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 56 pages)
chaarly: Omg!!!!maybe cos u'll seem craay to the other animals ![]() em....i'm not a club football dude buh ah dey rep manU make guys no dey say ah dey slack when dem dey discuss am so, i'll say manU 7 : 0 Shersea |
Didi 5: 20 man shall fallunder the power of the Holyghost ![]() |
chaarly: CHELSEA VS MAN Umy prediction is 3:1:2 ![]() |
Ah! Ah!! Isshorboy wissy ![]() e ye ye ye ![]() |
I don see plenty strange names today....be like say the list rumour spread wella ![]() |
My answer to the question is WEDNESDAY ![]() ![]() |
ZobaMajesty: kolade9 we go vex oh!No vex abeg ![]() Oya drink zobo majestically.....just as your name says ![]() |
Ma find trouble small.. Funny names on this thread 1. Zobomajesty..wah?!! 2. Akpan anefiok...abeg no vex ![]() 3. Rezimero... *shrugs* 4. Sigidipot... ![]() 5. Labodinho...warrisdis? ![]() 6. Uzidilli....naxo ![]() M'ona no vex o ![]() |
sylvalord: lol.. D guy get mouth oo.. But him don dey fade shaEhn....hin suppose stop those stuffs wey hin dey tok like 2weeks after when hin start am....... When you over tok joke e no dey funny again |
Adex097: He's my banana ice-land neighourFa hear.....u don see pic of d island b4 ![]() |
Yuzedo is online!! ![]() |
Romanticboy1: u sure ur brain de in place zo?Me? ![]() Mehn,i'm a noise maker ![]() No more posting |
Michael Sokoto: Attention Attendant!I don call you attention seeker.....oya start e-fight na |
chaarly: If ah pour u waka slapEhn u go see person wey go teach you ........ehn? No beg me o ![]() |
Latnok95: One question => Are u using emptyhen?Its not the network...its either her fone or browser |
Michael Sokoto: Pls I need an e-fyt urgently, blood dey hot!Attention seeker ![]() |
chaarly: You BB is made in chinaSomalia you mean ![]() |
chaarly: HahahahahahahahahaYou go pay ni Naffin is free ![]() |
vickyb59: haaa.. Na oga Seun be d@ o.. Owner of NL.. U con de ask if e de blindEhn....worst hin go give me life ban and i go open new account. Latnok,i no dey o...na you mention oshodin o |
FFK: HAPPY! I'll soon be admitted...hope Bianca Ojukwu wnt miss me too muchU can rent ah hostel for the both of u na.. |
chaarly: Hahahahahahahaha! Lwkmd Ooº°˚Booda learner ![]() |
I no believe dah guy.......think your admission status will be posted in the notice box |
Viewing this topic: GEJ(m),kolade9(m),swagalord18(m), Derenle(gay),Blexysexy(f),IVYKORAH(f), 2faceIdibia(?),Romanticboy1(h) and 7 guest(s) |
2faceIdibia: I must enter this year...after 10years of tryingVery happy you decided to return to school...what's ur course and aggregate? |
sylvalord: r u ''prisedSUR?''Yes o! The man no go school b4? No wonder he had no shoe ![]() |
GoodluckJonathan: Nawa oAre u an aspirant too? |
sylvalord: no mind amWait ma go call am 4 u ![]() |
Adex097: No mind hamIf hin cash u....... ![]() U go collect life ban ![]() |
@asakel n oluwaugo Anyhow sha....make dem sha do call the strike off |
Seun: Are you people not going to reply me ni?I've replied na...abi u're blind ni? ![]() |
Asakel: *walks up to him with sledge hammer*How far? With sledge hammer? ![]() *runs 30km shouting "very far bros"* ![]() |
Asakel: 400b wey dem owe ASUU, na 130 dem see gv dem.Make ASUU pity FG na....and forget bout the past Make dem collect the 130b call off strike ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 56 pages)




