Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 56 pages)
ememdee: Would rather go to a private uni than attend LASUlol......heard the school fees for medicine is about 400k |
88rising: oboi i done fear before say after wetin jamb do me last year this old guy no go enter school again.congrats |
Adex what's your name? |
88rising: is the admission list out?yes....on jamb's site no.......on kofa |
Registration for LASU's 2nd batch putme is on only dentistry and physiology is available in the faculty of medicine guess they had few applicants cos of their high school fees ![]() |
oluwaugo: see u,......kaiwetin ![]() na me be d 1st pesin wey go do am? |
MrRomantic1: shebi i talk amsay God!!!? |
Later guys.......... Ma go return fone to the owner |
I_am_Lamar: U be devil :/ . ![]() Buh I no get horn na |
Pokemon43: Pls has uniben confirmed d admission on kofa page?Ah don't think so |
Wait o.........no be lamar n karen fight the other day? ![]() Well,I remember some1 said something bout people becoming couples after a fight ![]() *hides* |
Pamaimae: wer dem my course mate..banking nd finance?...pls signify ni...wish dos accounting dept good luck oooo..na wetn i b wan study before uniben chnge am to blue film...anyway..Tnk u Lord!Warrisdis? ![]() |
sylvalord: ur presence=banFor ya mind na u don quote Voldemort ![]() |
Bro Austino2000: Who changed the thread name?You go just dey ask questions anyhow......so ppl go quote u abi? ![]() Well,anti spam bot can't ban me ![]() And em,I think its bro jazino dah changed it |
akpan aniefiok: thanks manMan? Rotflmfao |
I think Ghyft has been banned for quoting "you know who" |
The thread has a new name ![]() |
When ur papa small...eh ehn? E no gree me rest.....until e open new page.....naxo e go dey dance.....dey rub belle lick mouth ![]() |
Ghyft: HmmmPls try again later ![]() |
Ghyft: plant science and biotechnologyIssorai ![]() |
Ah think say ah go open new page |
M |
Ghyft: funny dude,its u dey gave animal biology rite?Yes ![]() What's PBB? |
Ghyft: Na wa o...for dis whole nairaland,dem no give anybody PBB......na only me one go sitdown inside class be dat na...#just saying#PBB na name of biscuit? #just asking# |
Riley_Freeman: lol..I no be oracle for this matter o..my level never reach there yet..you ehnIssorai |
osague: unilag is very competitive compared to uniben.....unilag is so strict wen it come to givin admissn irrespective of ur area...u cn only be sure of unilag if u beat dier cutoff mark....i still tink uniben is preferable....bt its ur choice anywayI'll think about it (like say u dey toast me )Thanks![]() |
Romanticboy1: I heard d VC daughter is also 4 d same course me dah is a ![]() |
Don't know if I should put in for Uniben or Unilag next year.....I want Uniben buh Unilag will favour me as per indegene ![]() |
Romanticboy1: KOLAde!Ehn mcslize and "one girl" like this ![]() |
Dem-all-crazy:Ah don know...........na only michael sokoto fit tok cray thing like that ![]() |
Romanticboy1: Hpe u peeps wn't desert here ooooNot possible |
Incredible.me:Where's trafford? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 56 pages)


.


