Kollabo419's Posts
Nairaland Forum › Kollabo419's Profile › Kollabo419's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Nna mehnnn If this book no tear latest Sept 2024 make I knw wetin cause Meanwhile I think I will contest for the longest Gworo eating marathon maybe 1yr 6months ![]() |
Nna mehnnn Kiloshele nítori oloruń Yeye dey smell Meanwhile Eko road is free so go about your activities ![]() |
Nna mehnnn Hussle is the real deal Yahoo without scientistism doesn't pay any more If i lie ask yung.... ![]() |
Nna mehnnn Art is life as Life is Art But not with my beloved Akpu with Banga soup or Owó soup ![]() |
Nna mehnnn Not been easy Even as i type right now I lying down in my house thinking of how to face tomorrow mad traffic Berger - oshodi =N1000 Berger- VI = N1500 Berger - Ajah =N2000 Berger- 7up/ikosi road - N400 Mowe/ibafo - Berger = N600/700 Thats only going oohoo.......Naija which way Nna mehnnnnnnnnnn |
Nna mehnnn Start with a date first (sitout) 1. Be yourself 2 . Be your real self 3. Be your actual self Na woman she be no be God bro |
kokorokoman:Nna mehnnn U get sense Words out of my mouth |
Nna mehnnn Some will say vanity upon vanity Na lie if you no get shishi then u know sapa is real But on a second thought both are lawmakers does one receive more salary than the other |
Nna mehnnn E be things everywhere There's also one jagaban here at ajah underbridge |
Nna mehnn Odogwu aburo guy man That your wife was the epistle of books that year Met with Jay Jay at banana island ikoyi with that his long bear and thick voice.... guy man only said WELDONE O nothing drop ![]() E remain to meet you make I check something odogwu |
Nna mehnn Saint Robinhood obi dead How come No prior info or news about this Idonbelievit |
Nna mehnn Kudos to PEP Super eagles will buy him soon NFF are working proactively towards that I was at the state house recently Dont ask me how I knew |
Nna mehnn Tears of joy I am angry with these guys mehnn Them,....them doings Stealing with confidence and Pharoahing everywhere |
Nna mehn Big Tommy men |
Nna mehn As how How will Capt Dan play this ball for us now ![]() He better be the captain on pitch so he an be able to rest at intervals because that stom..... ehhh |
Nna mehn Go ask Emperor Wike Whatever feedback he gives you that's my deliberate answer sir |
Nna mehnn Am back Wike seems untouchable I can bet with my left balls wike will be given an opportunity to serve on this administration platform No be who call police dey win case Na who no go no know As e dey sweet us e dey pain dem |
Nna mehnn Hustle is real Meanwhile been a long time i heard from wike What's up |
I dey Ajah like this From Mowe/Ibafo to Ajah 2500 If I lie ask those Agbero under the bridge here with 2 seaman sachet each increasing price anyhow |
Nna mehnn Somethings are just left unsaid He better not be found corrupt else Yeye dey smell |
Nna mehnn If Dangote could have soaked garri and sugar Who am I not to have done same Garri wea we dey use take dey draw Warri map for our stomach that year for Kg 1 ![]() |
Nna mehn No matter how high Oshodi-Apapa can be He can never be higher than the most high Good morning! |
Nna mehn Kudos to the boys Aboki don sabi Play ball o Meanwhile No traffic along Lagos -Ibadan expressway today go to your various place of work I said so… ![]() |
Nna mehnnn Arrest who? Abeg leave that matter When a father’s immunity covers you You are covered from head to toe Even from your Enemies’s enemy ![]() |
Nna mehnnn This kind of talks give me head My hardwork My taxes My sweat Borrowed to use for their useless means unaccounted for Make we close up and start afresh biko 22.7trillion not million o |
Nna mehnnn If only he knew we actually know the meaning of “fair and Square” |
Nna mehn Wike and Dino should start theirs not mere public talks joor As Agbado & cassava tackle Mr Go & Check the statistics ![]() Meanwhile me going to computer village Ikeja to go throw a wicked missile at my phone repairers shop for rendering more damages to my iPhone 14 screen |
Nna mehn Osinbajo is a soft politician A theoretical scholar not an activator Meanwhile Mr Gutter commissioner should go and sleep His opinions are minute and unnecessary at this time May29 around the corner PO I stand gidigba |
Nna mehnn God will help us all for both the arrestor and the arrestee Who noticed that since yahoo came home armed robbery has reduced and bank robberies has drastically declined to Thanks to Yahoo But no Thank you to the system sha |
Nna mehnnn I Am afraid Completely afraid …… |
Nna mehnnnn Shekpe Imagine Atiku slapping Nyesome Wike ![]() Whatever the opposite reaction is That’s exactly my response to that lecturer |
Nna mehnnn Why always Seyi? Is it only this dude BAT gave birth to Make all man rest joor boys no get joy for my Street like this…..person thief another brotherman N500 for ground ….. Area don cast ![]() |


