Kolubo's Posts
Nairaland Forum › Kolubo's Profile › Kolubo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 20 pages)
tobechi20: DeadBros nawa for you ooo |
kaycii1: u sound like a yoruba man....You don't seem to get it. I wasn't saying he is not good at what he does what I was trying to point out is that he should do more of English rap coz most hip hop or rap artiste get their well paid shows in Lagos and if high percentage of people who come to ur show can't understand ur rap lyrics it would sound as if u're just making noise, d industry is d survival of d fittest new act keep on coming everyday. Olamide, Dagrin and Reminisce that u made mention rap in yoruba yes! Yoruba na Lasgidi language and na there tinz dey happen. If Phyno did not watch it he might end up as an Anambra star. (how many times big show dey happen in Anambra or Enugu abi u think say na album wey una people don pirate dey sell for N50 for alaba market dis people dey chop) If you doubt me where is Nigga raw? |
kaycii1: u sound like a yoruba man.... |
seankay: I like this babe.how I wish I could just get a chance......... chance to smoke 2gether. |
Midehi: she looks lik Bianca Ojukwu in d first picsSeriously, she looks responsible in d first pics but d second pics really portray d real her. |
I luv Phyno bt d igbo language be my problem he should learn to dey rap in english too if he really want to have a large fan base. |
Ok, we don hear |
slimyem: Do they have a men of age festival too?Don't worry we can organise that for you in 9ja. |
Ogbonna's girl make sense dat ukwu go soft die. |
This ukwu go soft die...... |
11- Your abusive or insultive comments on NL. |
Ok, we don hear |
Ok we don hear |
Na everyday Tiwa and Teebliz dey release one episode from their movie. Make dem finish everything once make we hear word on NL. |
Na stomach be dis abi na belle |
So na jumping from one woman to another na him he wan go preach for house of Rep. Well, we go dey watch d drama in HD |
enoqueen: na English pat de speak.Yeous! |
You`re obsessed with a married woman. Seriously, you need deliverance. |
Tiwa looks like over fed xmas Turkey in her gown. |
tope436: Hello we are still here. Contact me for your affordable data plan. MTN from N200- 250mb, N900- N1gb starting from tomorrow. Etisalat and Glo still avalaibleHas ur mtn 250mb for N200 started? |
Seriously, you`re confused coz all your points are baseless. |
Op coz u dated a fine boy and he dissapointed you doesn`t mean all handsome guys are bad. Well, you wouldn`t understand better d advantages of marrying a fine boy until u start to have kids for one ugly guy. |
areson: lolz... Oga take it easy oo. Like the first poster said "MAN MUST WACK" gud a.mOk |
Male Male organ Masturbatio**n Mat Menstruation Maternity Mascara Malt drink Macaroni Maggi Music Miniskirt Make out (being intimate) Market |
Shioor! If you like smoke ur brain out so far d smoke is not disturbing ur neighbour. |
The woman has d final say on who to go with. |
If my gf fart in my presence i will just gather alot of strength and fire back God help her if i did not eat beans or kulikuli dat day, that is what we call operation fire for fire. |
Omini kor! Eponii |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 20 pages)



