Kramerr's Posts
Nairaland Forum › Kramerr's Profile › Kramerr's Posts
kunletexs:Lol. E no come dey make sense again sef Almost everyday na women's day Meanwhile Children and Men wey we suppose dey celebrate more get only one day to themselves smh |
Women's day go start from 8th March, end for December 30th Na every day be women's day sef? Nawa oh |