₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,082 members, 8,515,439 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 09:21 PM

Toggle theme

Kunle106's Posts

Nairaland Forum › Kunle106's Profile › Kunle106's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 138 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:40pm On Jul 26, 2015
naughtylagosguy:
She go do. She just dey do the normal girls shakara.
I gbadun ur courage my nigga. No worry u go break d news gimme 2mao say she don finally gree. Going to bed nw, g'nyt
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:21pm On Jul 26, 2015
naughtylagosguy:
Thanks bro. For your support, I hereby make you my Best Man on the day of my wedding with littlemistress.
littlemistress:
i no do oooo
*picks race*
I don accept o, make d date just come make we put everytin in order.
@littlemistress *drags her back* where do u think u going?, oya do the needful jor.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:59pm On Jul 26, 2015
naughtylagosguy:
You wey you don get dolafunmi, you no want make I get wife sef abi. Whether you like it or not, littlemistress will be my wife and we're going to the same state for service.
fire on bro,u gat my back, call on me if there is anyone who is tryn to put asunder. smiley
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:50pm On Jul 26, 2015
dossylvanus:
ok. Then no Abuja for me be dat.
now most of us are just talking wit one side of our mouth, a lot of changes go dey b4 registration commence in earnest, hope u get my drift?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:22pm On Jul 26, 2015
dossylvanus:
Toh na dat one na im i no know o.
any wich way sha, person wey I get wey dey serve thr now talk say na only federal alawee for am o
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:19pm On Jul 26, 2015
Stancity:
From E and we are at R now... And you know what R stands for?.. Dnt ask me, just find it... cheesy
hmmm, I guess ur R stands for Real abi
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:16pm On Jul 26, 2015
Xcozee:
[size=19pt]same [/size]
we go rock am together no worry
TV/Movies › Re: Power(series) Is Back!!! by Kunle106(m): 10:10pm On Jul 26, 2015
Am enjoying the twist of this show, Tommy going crazy; I feel for the guy, Ghost my guy always a step ahead of his game; am impressed with his smart moves and now that Ghost is already suspecting Shawn Mr lover boy, I see Shawn getting nailed soon, Ghost also trying to recover his club back, mehn this guy na machine.
Am enjoying every scene in this show.. smiley
TV/Movies › Re: Power(series) Is Back!!! by Kunle106(m): 10:00pm On Jul 26, 2015
Collisam:
believe Tommy and Ghost can take kanan it'll be difficult but they will definitely win that fight
seconded
TV/Movies › Re: Power(series) Is Back!!! by Kunle106(m): 9:56pm On Jul 26, 2015
prowitin:
Just saw it. Ghost is my kind of guy. Very smart. But na woman go kill am grin
yeah ghost is smart, I think he left his fone as a ruse for Angela. Now Angela is trying all she could to get evidence for d case.. Am enjoying it..
TV/Movies › Re: Power(series) Is Back!!! by Kunle106(m): 9:34pm On Jul 26, 2015
nitane25:
its me ooooo Lol mai love!!! M jus downloadin it now sef! Email me nitane25@gmail.com so I cn add u on my bbm list bae! Its bn wat ?over 3yrs!!! I thot ur handle was familiar sef...kunle106...I jus knew it!
lol, will do that asap
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:15pm On Jul 26, 2015
Stancity:
No be small thing oo.... na bald head i get now..
chai, I go love oo.. Me self dey fine e- spouse oooo.. Cos u don dey intimidate me wit ur love ish
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 6:36pm On Jul 26, 2015
Stancity:
Hahahahaha.... Am sorry bro... Am already in a house visitation with Rmfunky... You can go alone for today....
lolz. No worry, I dey go. Rmfunky love don dey scatter ur dada abi
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:58pm On Jul 26, 2015
Stancity:
Whr are we goinghuh
na all those bar and restaurants whr dey around we won go oo.. Make I count u in?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:54pm On Jul 26, 2015
dossylvanus:
Akwa Ibom, maybe Abuja.

Heard living in Calabar is a bit expensive.
so I heard too. But se abj dey pay corper wee?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:29pm On Jul 26, 2015
Stancity:
Lol.. Thank You!
you welcome, evangelism dey dis evening oo, u no go follow go?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:13pm On Jul 26, 2015
elmisti:
Kaduna-kwara-ogun




I no wan go east, I dey fear myslef cuz I hear say bleepn na excercize there....
the bolded got me laffing my ass off
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 5:10pm On Jul 26, 2015
Xcozee:
[size=19pt]did I see kwara and edohuh Places wey nah de pay state alawee!...xcept u got oda plans [/size]
those two states have low priority on my list. My main focus na enugu and akwa ibom.. U nko?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 4:58pm On Jul 26, 2015
dossylvanus:
ok if you say so.
na so my guy, na everybody prayer be dat. Where u get for mind serve now? Na either of this places me go like enugu, akwa ibom, edo, or kwara
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 4:49pm On Jul 26, 2015
ifeanyija say hello b4 going.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 4:44pm On Jul 26, 2015
Stancity:
Service was great but i didnt attend.. Dnt ask why pls..
me self no dey ask, I don pray for u sha..
TV/Movies › Re: Power(series) Is Back!!! by Kunle106(m):
nitane25:
Can any1 confirm if power's episode 7 was shown on starz last9t? I hvnt seen d episode online to download oooo....... I hate waiting.. Heeeeeeeeelp Lol...........
just finish downloading it. Want to watch now... Nita is dat you, come and join me
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 3:25pm On Jul 26, 2015
Stancity:
Day went well... Happy new day!
same here brodaly, how church today?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 11:17pm On Jul 25, 2015
hilsocial:
Haba, no go camp for dream o cos i de pity d person whey de sleep near u cos if u begin march for dream , i no knw d outcome.
hahahahahahahahahahahahaha, dat one no fi happen, see whr u don dey think go self. Bed calls nw, Good night everyone
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:37pm On Jul 25, 2015
hilsocial:
Make we just contribute slap for this guy's face, e be rain de disturb his network so we need reboot his server. I sure say mods go even happy. Just delete Buhari frm dat post cos na him gv me hope until i see scroll down i knw say na SCAM. Finally, e no bad if de pay us 30k , how una see am?
bros, no be my fault na, na wetin I been dey think b4 I go bed b dat, and I slept on d oda side of my bed.. E go make brain wella if d 30k fi work oo.
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:29pm On Jul 25, 2015
dossylvanus:
lobatan! Wey rey.
lolz, no worry e go be dream come true soon
NYSC › Re: NYSC Introduces Self-deployment For Prospective Corps Members by Kunle106(m): 10:14pm On Jul 25, 2015
Adet5:
Yes sir
make use of that old one, do it as soon as possible, so you can use it for the nysc pre-mobilization b4 it closes.
Follow this procedure, go to a cafe wit biometric device, open the jamb website, click on regularization, insert the jamb reg, validate it and follow oda instruction that follows.. I hope that helps?
NYSC › Re: NYSC Introduces Self-deployment For Prospective Corps Members by Kunle106(m): 9:59pm On Jul 25, 2015
Adet5:
Yes bro, i am an oouites the old reg num was 05582796cc, and the new one given to me is 05022893hf and it happens to be the only reg num bringing my details except the picture that is not mine.....i dont knw wat to do again about it.
the supposed old one u mean, was it pasted on the notice board too?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:53pm On Jul 25, 2015
BREAKING NEWS,
This is to inform my fellow PCM B'15 that President Buhari has approved 100percent increment for Nysc allawee, which is to start wit batch b'15. Scroll down to get the full gist,






































You are almost there,
Continue scrolling














































Na joke oooo....
That happened in dream.. smiley
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 9:38pm On Jul 25, 2015
Stancity:
Hahahaha.... Dnt worry about the applicatiön form... Head straight to tuition...
I dey think say na me like money pass b4, but now ur own na grade 1. Oga boss. How ur day waka?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 2:59pm On Jul 25, 2015
Stancity:
Oya make una pay tuition fee..
yeye dey smell o, no worry we go start by paying for application form.. I have ur acct details already,
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:36pm On Jul 25, 2015
Kbs468:
I dey indoor true out sef no even rememba say any sanitation dey
lazy thing.. Lolz

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 117 118 119 120 121 122 123 124 125 (of 138 pages)