European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 7:07pm On Nov 13, 2022 |
How’s that not a penalty? Epl officials out to do the devil’s work |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 7:05pm On Nov 13, 2022 |
Naajjii: See excuse, where are the first. Who and who is injured in ManU ? Abeg this man U team is no good. How many times you beat Arsenal in recent Matches ? This one go bring history Even Aston villa sef una no suppose dey talk where their fans Dey talk |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 7:00pm On Nov 13, 2022 |
My problem with Erik be say The man no know say Bruno useless for that wing ? Haba |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:58pm On Nov 13, 2022 |
frankson1: United can't even keep clean sheets anymore.
Eriksen and Bruno shouldn't be on the pitch at the same time.
I said it here how ETH is not tactical. Making wrong starting line up and useless, desperate changes. Oga with due respect Shut up |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:58pm On Nov 13, 2022 |
Folawealth090: How arsenal lost to this man utd is still a big mystery We are playing with just 40% of our first eleven Wait make arsenal 60% first eleven go injury then come back talk Even now like this we go still flog that arsenal We no be mate |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:56pm On Nov 13, 2022 |
HolyPussy: For now, that guy is completely useless.
I wonder what he is still doing playing in Europe.
His mates are already in the MLS by now. Lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:46pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: the fact that malacia is playing that position for the first time he's trying than that elanga Wetin you want again Elanga is out |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:46pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: this Bruno sef na another useless player Every player useless for your side apart from Ronaldo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:45pm On Nov 13, 2022 |
Scot the bully is on  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:39pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: see the way dem dey waste chances anyhow, if na CR7 dem no go allow us hear word How many Ronaldo miss when we put am Just accept it Cr7 is damn useless |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:26pm On Nov 13, 2022 |
Penguin2: But why is Ten Hag playing Malacia at Right Back instead of Wan Bisaka? He doesn’t rate AWB at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:25pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: u just like to find my trouble, buh no wahala, CR7 is going to world cup that's all that mata We hear you |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:25pm On Nov 13, 2022 |
alabo1: Coming from someone who will never be worth more than his left boot endorsement even if you live 10 lifetimes Olodo comoth for here |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:24pm On Nov 13, 2022 |
Ray07: the guy man has been spiriting in our matches.  We're minus 2 in this game o. Malacia and Elanga dey struggle. No worry that will be sorted out soon |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:24pm On Nov 13, 2022 |
Penguin2: Lol!
Why u dey spoil the guy name? That guy no be am at all |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:10pm On Nov 13, 2022 |
seunny4lif: Luke shaw passes today have all been pass backs Hmmm Really?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:07pm On Nov 13, 2022 |
Make we swap Andreas with van de beer abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:05pm On Nov 13, 2022 |
OfficialP: I feel The best of CR7 will be seen after the world cup, dude knows what he's doing  I no go talk before dem say I be hater |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:02pm On Nov 13, 2022 |
Martial nawaoo Score na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 6:01pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: malacia and elanga very useless at that right side Malacia is new to that right back Elanga is actually doing better than cr7 there  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:55pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: of cause he's bigger than the club and the entire players, pit some respect on that name Weya na make e go sleep for house Even for bench we no wan see am again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:50pm On Nov 13, 2022 |
Sammy07: We go see We don Dey see already |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:50pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: stop the hate right now I’m not hating Ronaldo is feeling like he’s bigger than the club or the manager |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:49pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: haba na stop this na, tell me how many goals rashford don score, no be him mate be haland How many Ronaldo score Haaland no be e pikin ? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:45pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: CR7 is I'll, not feeling too well Na lie Not worthy to play for us |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:45pm On Nov 13, 2022 |
yinkeys: Where’s CR7?
I won’t be surprised if Fulham causes an upset though That useless player? Abeg we don sack am from united |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:44pm On Nov 13, 2022 |
prinsam30: aswear this 10 hag pattern no make sense at all, no wonder CR7 dey find am very difficult to Score goals, see wetin rashford dey play Wetin Ronaldo wan do for the team Very useless team Wey nobody wan sign |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:43pm On Nov 13, 2022 |
seunny4lif: Why Man Utd players are always passing backwards Abi dem swear for them Hmmm make una Dey calm down |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 5:42pm On Nov 13, 2022 |
xynerise: Garnacho should be starting matches. Wetin be Elanga?  Garnacho na super sub |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 4:26pm On Nov 13, 2022 |
Skmoda360: Keep quoting yourself......you go dey alright las las.
Check my line up.... elanga is starting boss And Maguire on the bench Malacia as right back |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Manchester United (1 - 2) On 13th November 2022 by Kyase(m): 4:26pm On Nov 13, 2022 |
Sammy07:

Fergie001, kyase
Are you gonna loose or draw.
Pick one  We resemble Barca for your eyes  We are winning with at least 3 goals with clean sheet |
Politics › Re: A Man Who Cornered $20m Is Bragging About Not Accepting A Plot Of Land by Kyase(m): 3:07pm On Nov 13, 2022 |
Afamed: Those your Rice farmers at Aliade, Gboko would not have been existing as we speak.
The $ exchange rate perharp would have been $1 to N2000 Present inflation in Nigeria now is 20%, you can go to Ghana and ask them their present $ to cedi Pesewa. Ghana inflation rate is now above 40%. Which means the same bottle of Coke at N150 in Nigeria is above N500 in Ghana.
Go to US, THE FUEL you put inside your car at the rate of N190 , Its above $2 there Hmmm It’s alright Your points are valid |