₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,538 members, 8,427,017 topics. Date: Monday, 15 June 2026 at 09:43 AM

Toggle theme

Kyase's Posts

Nairaland ForumKyase's ProfileKyase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 731 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by Kyase(m): 3:04pm On Oct 02, 2022
Emmariks:
Na for Arsenal body wuna de get strength.
Your wife na your wife na
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by Kyase(m): 3:04pm On Oct 02, 2022
dfrost:
Me wey dey find Ijebu garri and cold water to drink fa... This people can't come and kill me lipsrsealed
You Dey mind dem
Yeye people embarassed
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by Kyase(m): 2:52pm On Oct 02, 2022
Fira09:
Kyase, Dfrost were are you people?.
We are scoring 6 second half
Wait and see

And I no wan disturbance, I get heart burn
I no wan talk too much
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by Kyase(m): 2:31pm On Oct 02, 2022
Fira09:
Goooooooaaaallllll, Foden.

Man City 1 : 0 Man United

Kyase, Dfrost, this is just the beginning.
I’m telling you again
We aren’t losing today
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by Kyase(m): 1:25pm On Oct 02, 2022
Fira09:
I'm Ready, cash bet o.
yes

Either united win or draw
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by Kyase(m): 1:17pm On Oct 02, 2022
Fira09:
Dfrost, kyase, you guys team should better prove me wrong today or else *********.
Sha we get bet yesterday
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 5:01pm On Oct 01, 2022
Crampyblood:
If your tickets is still going you de use juju
5 tickets catch fire just like that
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:30pm On Oct 01, 2022
Fira09:
Ha!, She really hate Chelsea.
Na una senior brothers na
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:30pm On Oct 01, 2022
wiseone28:
I feel ya pains
undecided
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:29pm On Oct 01, 2022
Lamasta:
Its a fixed game otherwise Brighton will not be playing asive they are not being paid
Dem sell
Yeye small teams
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:26pm On Oct 01, 2022
Fira09:
Ok, she don update Liverpool thread .......is like she dey bias against Chelsea
Na arsenal fan
So just imagine that
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:25pm On Oct 01, 2022
Lamasta:
All of them are very useless especially that Welbeck
They shouldn’t pay them match bonus ‘this month
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:23pm On Oct 01, 2022
seunny4lif:
Brighton players are not bright at all shocked shocked
Rubbish
No payment for them
Useless players
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:21pm On Oct 01, 2022
Fira09:
Hahaha, pesin wey dey reside for sirrea Leone
Glo Dey there too and even worse pass naija own
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:15pm On Oct 01, 2022
Fira09:
Since then?, maybe Mukina2 forgot.
her network off
Na Glo she Dey use
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:09pm On Oct 01, 2022
Fira09:
I'm not seeing Chelsea thread on Nairaland frontpage..... Mukina2 what's happening?
Dem wan update
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 4:09pm On Oct 01, 2022
haabidah666:
we no want again....biko! kiss
Hahahahaha why na
PoliticsRe: Once Upon A Time In Nigeria (photo) by Kyase(m): 4:00pm On Oct 01, 2022
Gistlobby:
The good old days
The first time I took 7up
It’s was 9 naira
And I remember they were complaining then, it was just 7 naira some few weeks back
Can’t remember the exact year sha
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:57pm On Oct 01, 2022
haabidah666:
yes....we no want,atleast not from leceister city...dem fraud too much kiss
Wey una wan sign Evans for January grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:57pm On Oct 01, 2022
Fuckingmallam45:
Chelsea aren't playing oo grin, they wanted to promote peace grin, but no way grin
There won’t be peace today
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:37pm On Oct 01, 2022
Fuckingmallam45:
Or even man City cheesy, na their turn, Leicester dey busy dey look for format to use for them. grin
Dem get better PR team walahi
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:36pm On Oct 01, 2022
haabidah666:
nah...remove arsenal from that sentence comrade sad
You no wan sign players again grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:35pm On Oct 01, 2022
yemi1504:
Potter gave them the belief bro. They were not this good last season despite having the same players!
They are a team now
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:28pm On Oct 01, 2022
yemi1504:
Abi o! Dey no know say Potter se awon guys yii gbe! Even after he left, they still have belief and showing the confidence playing football!
It’s not actually Potter but the players
They’re good together, they are a team
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:23pm On Oct 01, 2022
Fuckingmallam45:
grin grin, Maguire upgraded version grin, Leicester the latest Yahoo boy, update dey their heads like waiting grin
Aswear
Dem go soon sell one defender for Liverpool or arsenal for 100 million
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:22pm On Oct 01, 2022
crazygod:
The f.uck is happening here? Haba
Fergie001
Dfrost
Yemi1504
Angelfrost

Abeg make una remind am of wetin those idiots do us for our own house

Though our own no worse like this
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:21pm On Oct 01, 2022
Angelfrost:
Sigh... Guy, I just dey silently watch Klopp and his idiots disgrace themselves at Anfield! lipsrsealed
Klopp third season curse grin
They may still win sha
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:20pm On Oct 01, 2022
Leicester will be selling Maguireses for teams

This fura na Maguire pro max
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:14pm On Oct 01, 2022
dfrost:
Where are my fellow Palacians!!! cheesy grin
We Dey here
Nothing do us
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:11pm On Oct 01, 2022
fergie001:
Here we go!



Trossaaaaaaaaaaaaaarrrrrrrrrrrdddddddddddddddd
We need more
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:10pm On Oct 01, 2022
ME na angelfrost I Dey wait for
PoliticsRe: Security Intervenes As Fan Rushes At Atiku In Gombe (Video) by Kyase(m): 2:35pm On Oct 01, 2022
iCauseTrouble:
Na only airport dem dey always go meet Atiku.
Why is nobody matching for him?
You think say Atiku na upcoming politician like somebody wey we know cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 141 142 143 144 145 146 147 148 149 (of 731 pages)