European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:20pm On Oct 01, 2022 |
Leicester will be selling Maguireses for teams
This fura na Maguire pro max |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:14pm On Oct 01, 2022 |
dfrost: Where are my fellow Palacians!!!  We Dey here Nothing do us |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Brighton (3 - 3) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:11pm On Oct 01, 2022 |
fergie001: Here we go!
Trossaaaaaaaaaaaaaarrrrrrrrrrrdddddddddddddddd We need more |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 3:10pm On Oct 01, 2022 |
ME na angelfrost I Dey wait for |
Politics › Re: Security Intervenes As Fan Rushes At Atiku In Gombe (Video) by Kyase(m): 2:35pm On Oct 01, 2022 |
iCauseTrouble: Na only airport dem dey always go meet Atiku. Why is nobody matching for him? You think say Atiku na upcoming politician like somebody wey we know  |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Chelsea (1 - 2) On 1st October 2022 by Kyase(m): 2:16pm On Oct 01, 2022 |
dfrost: Yes ooh. We own the Palace!!!
Kyase, chief fergie001 make una show ooh . We must support our own.
Angelfrost come and merry with us. Fire09 and Ray07 make una come collect seat before 4 go nack. Our palace is a fortress Chelsea nothing for you today Chelsea will CRY today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 1:11pm On Oct 01, 2022 |
lukency: What do you want to see again? Are you in another world different from where city and other teams are.Man U go collect! We no Dey talk too much We go talk for pitch tomorrow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 1:07pm On Oct 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 1:06pm On Oct 01, 2022 |
dfrost: COYS!!! SugarKane on the beat!!!
Who's on your team today? Hattrick on the way |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 1:01pm On Oct 01, 2022 |
Goal We did it 1:1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:49pm On Oct 01, 2022 |
Arsenal goal  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:45pm On Oct 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:45pm On Oct 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:43pm On Oct 01, 2022 |
garfield1: This is not politics.city is superior We’ll see tomorrow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:43pm On Oct 01, 2022 |
garfield1: What is your problem with arsenal? Is it not better for arsenal to top than the usual suspects Nope Spurs should rather top the table  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:36pm On Oct 01, 2022 |
Arsenal Dey play with all the gra gra in the world |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:34pm On Oct 01, 2022 |
Initial gra gra arsenal After the game dem go count number of bar dem hit  |
Politics › Re: Drone Photo Of Obidatti Rally In Lagos by Kyase(m): 12:32pm On Oct 01, 2022 |
Kabirudeen25: with the way you are going, you might suffer from internal bleeding before the end of today o Why not try taking a bottle of sniper to ease the pain? Don’t worry From February 16th I go start my own with una  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:31pm On Oct 01, 2022 |
Game on |
|
Politics › Re: Drone Photo Of Obidatti Rally In Lagos by Kyase(m): 12:27pm On Oct 01, 2022 |
Paid urchins
Some are there for the picture I fit swear say na just 19 of dem get pvc |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:17pm On Oct 01, 2022 |
Judithjovial: Arsenal 2-0 Tottenham  That jovial go comoth for your name today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:15pm On Oct 01, 2022 |
Fira09: Oya bookmark this statement, then show it to me tomorrow by 4:00 pm. Na the second bookmark be this oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:09pm On Oct 01, 2022 |
Fira09:
, you Neva serious
You already know that Man United will lose at Ethihad, abi I dey lie Dem no go win aswear again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 12:03pm On Oct 01, 2022 |
Fira09: How much?
I'm ready to bet. See you  Fund my sporty |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 11:52am On Oct 01, 2022 |
Fira09:
, don't worry tomorrow is the D day. You fit drop money? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 11:37am On Oct 01, 2022 |
Fira09: Even draw una no go see,
At Ethihad, the scoreline will go like this; Man City 3 : 1 Man United. I FIT swear for this game say we no go lose Aswear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 11:20am On Oct 01, 2022 |
fergie001: Oh when the saints are marching On Oh When the Saints are Marching On
It's Sonnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnn SOn with a brace today Kane possible hat trick  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 11:19am On Oct 01, 2022 |
Fira09: Straight win City City go collect tomorrow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 11:08am On Oct 01, 2022 |
dfrost: On Spurs we stand. Where s chairman fergs @fergie001? Chairman dey type You go soon hear from am  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 1st October 2022 by Kyase(m): 10:56am On Oct 01, 2022 |
Straight win Spurs |