European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:51pm On May 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:34pm On May 01, 2022 |
Angelfrost: Abeg... They should not self destruct today o!
I need them to get all three points today!
They can resume their self destruction after!  Hahahaha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:34pm On May 01, 2022 |
dfrost: I notice your missive. I go cipher you. Weya na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:33pm On May 01, 2022 |
Edoblakky: We all understand United's issue but Chelsea is on self destruct Our self destruct worst pass Chelsea own na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:29pm On May 01, 2022 |
dfrost:
omo. Pickford don collect Mendy soap today. Naso I dey see am Pickford wey Sabi mumu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:28pm On May 01, 2022 |
Edoblakky: We've never been this lackluster in a very long time Wetin we United fans go talk now ehn Calm down ooo Angelfrost come calm this comrade |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:25pm On May 01, 2022 |
dfrost: Thanks my manchi. Angelfrost where you at? Say Man Utd one more time...  Dey guy still dey say Chelsea dey lose, relegation dey smell for their body |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:19pm On May 01, 2022 |
Angelfrost: Then Chelsea suppose win am!  I'm praying for you |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:19pm On May 01, 2022 |
Jaidi14: Everton to win Spurs to draw Which Spurs go draw  All this Arsenal fans ehn |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:15pm On May 01, 2022 |
Angelfrost: My money is still on Chelsea... They better not have fixed this game o!  Fixed game ke, no be Italian league be this na and no be Conte be Chelsea coach |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 3:11pm On May 01, 2022 |
Angelfrost how far  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 2:59pm On May 01, 2022 |
Angelfrost: Haaaaa... Abeg o!!!  As you dey see am na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 2:42pm On May 01, 2022 |
Angelfrost: That's why we are supporting and praying for a solid Chelsea victory today!  Chelsea will disappoint you today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 2:41pm On May 01, 2022 |
dfrost:

2x2 for you. Kyase pass me the plank. Take am brother Deal with am
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 2:20pm On May 01, 2022 |
Angelfrost: Amen to that!
Y'all should climb o! Before EPL becomes the birthright of just 2 clubs!  Just avoid relegation first before you talk about other teams |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 2:18pm On May 01, 2022 |
Angelfrost: Where the lie na??! 
Both clubs' decline started almost at the same time! Well, we are rock bottom now, so it's time to climb up |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 2:10pm On May 01, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Chelsea (1 - 0) On 1st May 2022 by Kyase(m): 1:41pm On May 01, 2022 |
Everton Sabi beat Chelsea sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:39pm On Apr 30, 2022 |
Jazzman01: how market? Leads are currently being trashed 3 nil Forget those Leeds angelfrost people Gbest90 make I still send Aza Leeds Na fuckup
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:31pm On Apr 30, 2022 |
Tk4all: Good, we will not be taking chances next season, we must win the champions league league back to back.
WE ARE CITY Okay ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:30pm On Apr 30, 2022 |
Angelfrost: Both! Comfortably sef!
Which one can United beat??!  Na United dey play now  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:28pm On Apr 30, 2022 |
Angelfrost: Say wetin happen... What happened to Burnley and Everton?!!  Which one you fit beat among dem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:27pm On Apr 30, 2022 |
Lamasta: He's preparing already  Good  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:26pm On Apr 30, 2022 |
Tk4all: I don't trust him at all even if e dey form or not. He try this month true true Lol dey guy dey flutuate Na Arsenal wan buy am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:18pm On Apr 30, 2022 |
Lamasta: Their relegation will be confirmed next week  Aswear Angelfrost be ready to go back to championship |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:17pm On Apr 30, 2022 |
Jesus dey form this month sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds United Vs Manchester City (0 - 4) On 30th April 2022 by Kyase(m): 7:16pm On Apr 30, 2022 |
Angelfrost I'm disappointed  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Kyase(m): 4:35pm On Apr 30, 2022 |
Gbest90: If Leeds fit make City drop points eh... make I no talk sha. 
Just do your thing. Good, will mention after the game Just ready oo, I no wan hear story |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Kyase(m): 4:30pm On Apr 30, 2022 |
Jazzman01: lose or draw against leeds Yes, Abi you sef wan put money |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Kyase(m): 4:26pm On Apr 30, 2022 |
Gbest90: Make your magic work first. 
I need prove. You wan sly me  And if e work unko? Na double you to pay |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Kyase(m): 4:21pm On Apr 30, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Liverpool (0 - 1) On 30th April 2022 by Kyase(m): 4:16pm On Apr 30, 2022 |
|