European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 10:01pm On May 03, 2022 |
Angelfrost: Don't mind Fergie001... At least Kyase and dfrost didn't hide their desire to see Liverpool fail! 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:58pm On May 03, 2022 |
chikason22: Ladies and Gentlemen. This what we do in Europe Comeback kings. That's the victory. We ate in champions league final baby. Congratulations to Liverpool and her fans UCL Trophy number 7 loading Wey dfost and fergie001. Kyase where una dey Dfrost, he's out again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:54pm On May 03, 2022 |
fergie001: Thank you dfrost & kyase for pushing us to glory....
The next is UCL.....#YNWA  Yes oooo #YNWA |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:49pm On May 03, 2022 |
BeeBeeOoh: I no komot anything bro. Man came back very late from hustle, na so Brila FM I take dey update myself through out the 1st half till I got home.
But say the truth, don't you like this club called Liverpool FC? No I don't, why will I  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:35pm On May 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:34pm On May 03, 2022 |
Angelfrost: I dey boss... On Klopp's mandate we stand!
Wotowoto is back on tonight's menu!  Mitcheeew |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:34pm On May 03, 2022 |
dfrost: Out of the blues, you came out. Cover your face joor.
Kyase and fergie001, our man is out from hiding.  Lol e go dey alright  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:31pm On May 03, 2022 |
BeeBeeOoh: If I no support Liverpool FC wetin I gain??
Wetin I gain if I walk alone?
YNWA
TheREDs E don comoth from hiding |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:29pm On May 03, 2022 |
Gbest90 ready my money |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:23pm On May 03, 2022 |
Gbest90 I don do my part ooo Do your part after the game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:18pm On May 03, 2022 |
AAA593: Na u even lack understanding Liverpool fans don dey fight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:17pm On May 03, 2022 |
Lamasta:
 Diaz go wan do CR7, RUBBISH |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:14pm On May 03, 2022 |
Ouch |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:12pm On May 03, 2022 |
Liverpool will soon score |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:10pm On May 03, 2022 |
Thiago dey misbehave
Gbest90 how far na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:06pm On May 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 9:04pm On May 03, 2022 |
dfrost: Kyase, fergie001 anybody seen chikason22 ? Dey guy dey hide Wait make dem win you go see am  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:46pm On May 03, 2022 |
Angelfrost how far |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:44pm On May 03, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:42pm On May 03, 2022 |
Gbest90 now or never ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:41pm On May 03, 2022 |
Goal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:41pm On May 03, 2022 |
Gbest90: You would never know, if you never even try. 
Ask Kyase I tell am I trust you but e no wan know |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:40pm On May 03, 2022 |
LesbianBoy: You want make him carry our money go play sport bet abi  Lol Fergie001 or Angelfrost unko |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:38pm On May 03, 2022 |
Allison dey shiver  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:34pm On May 03, 2022 |
LesbianBoy: How much how much who go hold am for us  How much you put Gbest90 go hold am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:30pm On May 03, 2022 |
LesbianBoy: E sure me say dem go qualify tonight  Weya make we bet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:28pm On May 03, 2022 |
Gbest90: Aswear. This is not the team that visited Anfield. No way.  Bribe the gods na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:28pm On May 03, 2022 |
LesbianBoy: Villarreal would win the champions league
How much how much who wan bet?  My man, make dem qualify first |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:25pm On May 03, 2022 |
Gbest90: Lol.
You and your fake power.  Try me today, I no want make you win EPL come equal with me, but I no get problem with UCL So try me on this |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:21pm On May 03, 2022 |
Gbest90:
 How far my main man, if you wan qualify, you know what to do |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:14pm On May 03, 2022 |
Angelfrost: Normal initial gra gra.... Liverpool cannot fall a whole EPL hand!
Not against Villarreal na!  Naso we reason am against Munich that week |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villareal Vs Liverpool UCL (2 - 3) On 3rd May 2022 by Kyase(m): 8:11pm On May 03, 2022 |
Angelfrost: The game is a formality.... Will only watch this for lack of better things to watch!
Liverpool qualified last week!
If Villarreal play the rubbish defensive game of last time, Liverpool will simply mess around with them till final whistle... If they grow a pair and come all out, Liverpool will slaughter them in front of their fans!
So, either way, Villarreal are DEAD!  You ehn Hope you are seeing what's happening |