Stats: 3,165,942 members, 7,863,329 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 03:34 PM |
Nairaland Forum / Lagossegun's Profile / Lagossegun's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
HAHAHAHA THIS TREAD MAKE ME LAUGH, THIS THING FOR LAGOS HERE THEM DEY CALLAM COME AND MARRY, I KNOW THREE GUYS WEE TEKAM ENTER AMERICA AND ONE TEKAM ENTER U.K, WHO NO WAN COMMOT FOR THIS YEYE COUNTRY ?, BOYS GO LIE SWEAR WITH THEIR MAMA AND PAPA GRAVE SAY THEM LOVE THE WOMAN DIE JUST TO MARRY THEM AND LEAVE NIGERIA , THREE OF MY GUYS TWO IN AMIERICA ONE IN UK DON GET THEIR PAPERS COME RUN AWAY FROM THEIR MAGA WEY BRING THEM. BUT MAKE UNA NO SPOIL WORK FOR THAT GUY SHA , MAKE THE GIRL COME MARRYAM ABEG THIS COUNTRY NO GET HEAD AGAIN. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4 |