Lakesidedodo's Posts
Nairaland Forum › Lakesidedodo's Profile › Lakesidedodo's Posts
1 (of 1 pages)
Hmmm, aiye akamara I fear who no fear Babijebu One thing I know be say young never grow for dis so called Naija Sey e fit sha? 85yrs old still dey beg God 4 more 40yr Imagine Black brain |
na wa for dem o, y dem no go marry family wey neutral? i guess dis na kontrat wedding o. #olowo nsore olowo tins# |
14 yrs age deffrence, omo Egbon Kelechi don old o....lol
|
I think the so called igbos are Sleeping, somebody pls. Wake them up. Amma call them "Dreamers"..... |
1 (of 1 pages)