Smartcitizen: How can a supporter of criminal see good person and support him?
A criminal will always support a criminal.
Carry go jaree, after supporting him you can go and curse him inside your house.
Very useless people.
laughable,u see the kidnappers killed at Ladipo,how many of your family members Dey there?.miserable life wey una Dey live,you people are the worst in this country but pride and ego no gree una head set.suffer na him go kill una,Fulani cow is more useful than your likes.
Smartcitizen: Just continue running your mouth like Oba of Lagos when e go set na inside river you go just jump in nothing more nothing less.
Two things will happen to you very soon one is stamped in LAGOS and another jumping inside the river and kill yourself.
Nothing more nothing less.
Olodo supporters.
show me who is worthy of supporting in the whole of your region,region of unfortunate losers.shay na una eze wey be prisoner for Lagos abi na Kanu wey Dey rot in jail.
You’d better have a dead phone with working screen than have a working phone with a bad screen if na Samsung,that phone is not worth more than 100k the way it is
We no dey succeed but we come succeed scatter una oba of Lagos palace and sold his Staff of office at jiji.com, no be success?
Abeg go jump into the river like your brothers because of hardship cause by Tinubu.
the staff of office wey stupid kids carry as pride na him make una parents Dey cry demolition upandan for Lagos now.see as una take una unfortunate and miserable life affect the little ones wey dey hustle truly for Lagos.people like you wey una papa no get ordinary block for Lagos talk less of building.even all the eze for your entire region Dey pray to be ordinary elegushi for Lagos
Una dey steal food stuff from lorry carrying foodstuffs in Ondo
Una dey jump inside river.
What a USELESS PEOPLE?
what a mad man,if them born una papa well make una carry protest come SW,if ogun no go kill all of una.see people wey their parent don sell for a basket of food Dey talk,you know say no be your mama raise you?,na akpu them take you exchange for.bastards.
Smartcitizen: Say happy birthday to her before you die like many who has die for nothing called Nigeria, like Fela said.
na so una Dey die like fowl for una family,only if you can open your eyes to see that death is looming in your family,I condole with you and your family in advance.
the most stupid person on nairaland too-just input your name in the box Funny enough none of your family members made the list,them curse una for una family make una no excel?
kettykin: The average Tinubu's supporter is not analytical, not strategic, not smart , they only thing they know is pro lagos sentiments, anti igbo sentiments and anti obi sentiment.
Ask them any strategic initiative on getting the economy up and running and you will hear ,buhari handed over a dead economy to them
he just told you the truth,unless you want to die like chicken.your states have not provided any known amenities for you in the past one decade,go and protest there.try nonsense in Lagos they kill yoh and won’t even release your corpse for burial.
Wolechidera: Am not a begger, i just begged yesterday because I don't have any other alternative.
See bro my landlord is trying to bring out my belongings coz I dey owe am, and I just lost my job
so you can’t feed and you can’t pay house rent and you still get mind today call people who are far better than you as urchins,people who have houses,have their own jobs,live fairly even if not comfortably.you will come here and call some people all sort like ronu,eninpawa when actually it is you and your likes that are dieing of hunger…what a life,people that are supposed to help you in reality,you come online and insult them and posture yourself as if you are better than them.i think your fellow lousy Nairaland obidients should have given you a job and contribute money for you to feed by now.
Wolechidera: E better to beg than to be defending thieves on empty stomach.
you can’t be on empty stomach,stop deceiving yourself.it is only ronu people that are hungry,besides the little dignity that an urchin has,a begger is not privileged.
see person wey still Dey beg for money yesterday Dey call another person urchin.…continue to Dey use your money buy data come Dey cry of hunger for here.
Flood the market with your local product or let them continue to import,na so una ban importation of rice when local one no Dey available. They are only interested in their pockets