|
|
|
|
|
|
|
Sports › Re: Greg Clarke Resigns As English FA Chairman After Remark About Black Players by Lashist(m): 8:02pm On Nov 11, 2020 |
thesicilian: Racism is a character you can't hide forever, one day one word or two will definitely slip out to betray you So is tribalism...dont be a hypocrite  |
|
Politics › Re: I’m Leaving PDP For APC, Umahi Tells Secondus, Others by Lashist(m): 9:08am On Nov 11, 2020 |
If he likes he.should join APC or PDP...Everything is DOA....none of these thieves fit collect my 1vote |
|
|
|
|
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 10:19pm On Nov 09, 2020 |
LaneBoi: Una get time o...one mumu is against politicians...the other mumu is hailing them...wonders shall never end Me sef weak o but i no be mumu or my own mumu still small. This small boy don make me overdrag with am sef |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 10:18pm On Nov 09, 2020 |
marsman: You and who. My Diary na cruise, you fit start your own if he dey pain you. You will continue with it...agreed??  |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 10:15pm On Nov 09, 2020 |
|
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:52pm On Nov 09, 2020 |
marsman:
Come and carry me, check the date i opened it again, forgotten just like your hope for a pathway in Life. I know you will continue sha...all these one is just initial gragra...highest na say you will use another moniker and continue your diary  |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:51pm On Nov 09, 2020 |
marsman: No be you dey dear me, i know you need it, no form, may hunger no clear your eyes. E don clear o...im okay brokie..see person wey say he dey rely on him mama food wan help me..lol |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:49pm On Nov 09, 2020 |
marsman: Na you i wan give, drop aza may i show you. Lol...i dey wait that diary...if you no continue this week ehn, you go know |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:47pm On Nov 09, 2020 |
marsman: Drop the aza with this moniker, i will quote your account, in the next 1 hour you should get the audio 5h that makes you feel like Nairaland savior. Lol...you never serious sef..why you wan give me wey no need am?? Give people that needs it na  |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:46pm On Nov 09, 2020 |
marsman: Na you dare me, na you i wan proof Wrong, drop ass that 5h or audio money that makes you feel like a village God, i will give you now, clip your wings. Shey you want to...i fit mention you for bet thread o...some guys there go need that 5h...if you give like 10persons, e no go bad na  I dint give you so you no need give me your hear..i go carry you go place wey you go give it e sure for you |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:44pm On Nov 09, 2020 |
marsman: We both know you gave you last cash just too stay relevant in the only place that makes you feel important. Offline, you are just another struggling idiot with no purpose in life. Ehen...if e sure for you give your last cash too na  ...you don change story..from na 5h to its audio to its last cash...if you really fit give, i fit mention you for a thread make you give that 5h. Even if you think its my alternate, still give if e sure for you. God go bless you too  |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:39pm On Nov 09, 2020 |
marsman: Drop aza, let me surprise you. May you see something hold body tomorrow. Don't end your useless life yet, let me add salt to your sour life. Mad man. Lol..but i didnt say i need money na..Find person here to give na if e sure for you...open thread and do 5h giveaway na..at least to prove say hunger no wan kill you  |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:38pm On Nov 09, 2020 |
marsman: Give and don't expect anything back that is when God will bless you, but you don see feel your self untop audio.money, that it was even you that received it. I don't follow them to go and be hailing politicians, even they were collecting palliative it did not reach my place of resident and i didn't bother, because i am okay, i no resemble you for hunger. No na..what am i expecting from someone in NL na??...i gave freely...na u cal me broke and i told you i can even help your stupid life...from its 5h to i gave to its audio money  ...its only people that are okay that can give 5h as offering not to talk of giving online to someone i don't know at all..you are the broke hungry bigit here  |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:31pm On Nov 09, 2020 |
marsman: You be fool repeat am after me..."me Lashist i am a big stinky fool with no sense" Just continue that diary of your failed life you hear...see as its paining you that i gave someone money...if e sure for you, give someone 1h and see if you will eat that day...lol |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:29pm On Nov 09, 2020 |
marsman: You give person 5h you self dey boast for this era in time, sense they far away from you sha. Omo some politicians you dey hail dey share 5h for campaign o... 5h na big money to hungry fvcks like you o...and wetin i give one of the person pass this 5h you dey call...giving 5h to someone you dont know from adam na very big thing...God will bless me for doing that...dont you think so? |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:26pm On Nov 09, 2020 |
marsman: See werey, it is meant to be private, they either either share it after there Life or before there death. Doctors also have it okay. Sharing it on a faceless forum for mofos like your self to masturbate on to is considered private Mumu its only a failed bigot that opens diary by 12am in the morning...ask around  |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:25pm On Nov 09, 2020 |
marsman: I get life now, i no get time to dey research one useless Animal like your self. You ain't worth the time  No...im worth the time...that's why you think its 5h i gave asif 5h no go feed you in a day...make your foolishness no affect person wey dey near you o |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:21pm On Nov 09, 2020 |
marsman: Almost every body have diaries this days even in Nigeria, book or online, diaries are meant to help you record activities daily or monthly, they can also serve as biographies or auto biographies for people. You see diaries are for people with something tangible in there life's, people that have something interesting about there life they will like to share, but because you no get any thing going in your useless life you think only suicidal people like you are meant to have it. Lol..stupid fvck, show me wizkid or dangote or bill gate or jeff bezos diary...this guy don kee me sha. At least you don agree say you go continue the diary now..make we chill for the thing |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:11pm On Nov 09, 2020 |
marsman: I dey ask you, you fit give person pass 5h? No come dey form here , we know your type. You no dey chop pass 1 meal per day. But to keep yourself relevant, you will be sharing ridiculous amount like 5h to people here. Oga your life is sad. Okay...you be detective...you fit begin dig..i give the person pass 5h...i don answer you question like human being...and to give 5h for church offering sef na big thing o...no be person wey never chop belleful go carry 5h give person na...reason am again na  . If you sef want, i fit give you too...i know how naija hard reach  . If though you have chosen to be stupid, no be your fault say naija bad so i fit help out small |
Politics › Re: Gambari, Adamu, Ministers Visit Tinubu In Lagos (Photos) by Lashist(m): 9:06pm On Nov 09, 2020 |
marsman: No be you dey talk say i dey fear girl, i wan give you proof. Abi you no want evidence. Give evidence on why you start diary by 12am if no be say your life taya you...lol |