Lauribest's Posts
Nairaland Forum › Lauribest's Profile › Lauribest's Posts
1 (of 1 pages)
you sure say annie never follow tuface dey smoke see how how her lips dey red, i fear oh...........well, na smoking gang shaaaa ![]() |
I tire oooooh.......and what is so special about that? ![]() |
wetin concern them concern police? abeg ride on if a better love una get for each other...people like to shuck mouth put for wetin no concern them ![]() |
well i agree with peter! e no dey easy to compose song ooo why him go share everything equally with them? he's a manager so he should be collecting only the manager's share of income monthly...peter is not a stingy man, he is just trying to tell the real fact in a wrong tone. the way he voiced the matter out is wrong, and Jude too has tried for them apart from being their manager nd big bro, he still gave his best support for their success so any differences they are having now that God has changed their story from zero to hero...let them come to a conclusion to pay Jude his monthly wages and not by sharing everything equally...that might settle things atleast they know their stand as brothers |
she go visit her boyfriend parents...make una no worry, she's safe there |
abeg make una explain the meaning of that word lalasticlala? biko |
make the pikin no get pregnant like him papa o ![]() |
them say e go better when pharaoh die, but na when pharaoh wan die sef? Buhari and him change don stand gidigba for our door of success...well na God oooh |
we supposed take action that is (fight back)...u know we are more than them in action, we too dey slack o dis people wan wipe us out entirely |
the nose is might oooooh |
1 (of 1 pages)
see how how her lips dey red, i fear oh...........well, na smoking gang shaaaa

dis people wan wipe us out entirely