Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 155 pages)
Ijaw ![]() |
maybe later on, cos I gotta leave naw, *going window shopping for shoes*. So, catch u later, ![]() |
Anyhoo, I dey waka, make I go window-shop small, I need me a nice golden-yellow stilletos. I go buzz una later, tek care |
Him no wan see U ![]() |
Sleep ke, na one kain yeye long essay like that. I just write story of Mungo Park for d paper, anyhoo, I know sey I pass. Dem no dey fear face, how teacher go look d name LAURYN and sey dem wan fail am,,,,,juju dey cross water o ![]() So how U dey? |
I see ![]() |
God dont like cheap and he dont like ugly either, and U my friend are both ![]() |
Styl-plus---------Imagine dat ![]() |
ur center yansh ![]() |
neelsel:no shit! ![]() So where's u from, if U dont mind my asking? |
U no sey we never do d official wedding naw, na only traditional we do, so technically we are still courting abi na wetin dem dey call am sef. Anyhoo, I'm not entitled to free rent, yet ![]() |
jaybaby:ehen, are U jealous? ![]() |
that was englis! arent U nigerian?. Anyhoo, Snazzy's making big bucks as an instigator. She's the referee to shaka-mc and jaybaby ![]() |
*subscibing* |
Y I no go dey NL, dem no tell u sey I dey pay rent for hia? ![]() Unlike u, wei dey do awooof, cheapo!! ![]() |
It was aiight. Didnt get the results yet, but emmm, incase i fail sha, I get excuse abi na reason sef. ENGLISH AINT MY FIRST LANGUAGE! ![]() |
Well, she aint go get away with my share of the money ![]() *Snazzy! where is U, con gime my money before i display waffi madness for U this, morning, abi na night sef* |
sey who die?, U think sey I be like U ![]() |
jerrymania:anglais? ![]() |
jaybaby:Dem mix crase for food giv u? ![]() |
kkutecolo:fear let u spell out d full names ![]() |
snazzydawn:wey my share? ![]() |
iice:e don tey ![]() |
am i late or something? ![]() |
Later PPlz ![]() I's out, wish me luck!! ![]() |
Hey Muki ![]() |
iono |
ikamefa:oh no, don't waka off o, abeg come back . I'll leave instead. Bye pplz ![]() |
duh!!! ![]() |
ikamefa:no, U!! ![]() |
must u interrupt/spoil the mood? ![]() |
da heck! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 155 pages)


. I'll leave instead. Bye pplz