Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 155 pages)
Dem dey worry You for somewhere? I ask You question, which kain unecessary notice-me-or-I-die You be? ![]() Idiot! how far naw, na so dem dey greet persin for Islington? ![]() |
which video una don direct/produce? |
haywhy:who's boring You?. tell me, make I display for d persin ![]() |
beg ur pardon?? ![]() |
@ Haywhy The weather is beautiful,,,,but emm,,,Canadian weather is so unpredictable, today na summer, tomorrow na winter. |
IBDat Youngies(if dat's his real pic, damn he's fooiiine!) Debosky |
The video is hot, for sho! But em,,,,Beyonce just played herself in dis video,,,,,,,,,trying too hard to be Shakira! |
Yes |
I no get choice naw.I just dey like dele, no shaking. Anyhoo, what have U been doing with ur bad self? ![]() |
I dye life o,,,how bodi naw?. long time no talk ![]() |
haywhy:Dem dey worry U? ![]() Shuo, make I no leave my 2-cents again,,,,bia,,,I cannot afford to lie to myself jor ![]() |
ikejoe:It's okay hun,,,,,,we all got dreams!!!!! ![]() |
subscribing to thread!! |
aren't U?. Biko, no dey disappoint me like dat jor, do tell pls. I hia sey na u dey run things for hia! ![]() |
bodi dey clot! how've u been?. I bin hear sey na U dey hammer for Nl o, biko troway gist jor ![]() |
ikamefa:whatchu kno bout true love? ![]() |
sweet, missed U too. |
I don't know shyt about d lang either, so I ain't alone ![]() |
oh sharrap dia b4 i cyber-slap U! |
IBDat: ![]() Biko, come answer question! |
There really are some desperate mur'fukas out there. @ Topic Biko, speak for yaself, are U like one of those malus? |



