Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 155 pages)
isnt it just sooooo obvious. See what happens when U abuse drugs? (overdosing is a bitch eh?). |
me ke, it musta bin d other LAURYN. abi u no kno sey i get namesake?, but wait a min, let me think back,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,ummmmmmmm, it wasnt me, ask shaggy ![]() |
It beats me to see u wallowing in ur confusion ![]() |
PATIENCE? Never met the young lady, she must be very nice. Wouldnt wanna meet her. Just respet ursef and send my lizard abeg, I cannot fit shout, biko |
which kain yeye happy thanksgiving, I still never get my lizard for mail ![]() |
oh really? naim make u still dey get f9 with esterix abi? ![]() |
I wish saintbeng good deeds I wish for Tyrex to stop messing with Lauryn and fall back! |
Gyptian--------------------Is there a place? |
u sef, sleep never catch u? |
I wish Tyrex would still mind his words, regardless ![]() |
Sorry shall be ur case .Anywayz how's ur thanksgiving goin, wei my turkey?. abi na lizard una kill sef? ![]() |
I wish Tyrex would know that Muki overdoses, and forgive her for her previous wishes ![]() |
who gave u a joke? ![]() |
Nilla y u dey find trouble so? Muki Oh keep ur cheap garri, d one wei u get only one scoop, come add d whole river niger tek make am swell. I no want. I get coret ijebu garri for house. |
tafia u don land abi? ![]() |
tyrex:fool, u better mind how u speak to her, eh, U think this is ajegunle abi under bridge.?. Idiot! |
lionheart:Aba-made dem never still deport U? ![]() |
awwwwwwwwwwww, i miss u too, i think. Sup Uche? ![]() |
I is fine muki still dey life?, i bin think sey okada don clear those things wei she call leg, commot for road! ![]() |
Happy Birthday Hot S so when is the party?. I dey come chop isiewu and nkwobia. for real! |
, kai |
hey nilla waz good with U? ![]() |
u don kolo ![]() |
who's U talking about? ![]() |
ikamefa:but the again I know U, dont I? ![]() |
Uche2nna:who's U talking bout?. Na me dey cause commotion abi,? I never start with ur krusty behind. ![]() ur granmama yansh! |
well, she still aint cooking up anything, guess we gotta have that for now. ![]() |
before nko? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 155 pages)



