Lauryn's Posts
Nairaland Forum › Lauryn's Profile › Lauryn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 155 pages)
do ur thing playa |
mi o gbede te n so |
what is U trynna say, If U of all living organisms can be a Rev. Y can't I? @ Zulu which word I use o, biko tell me |
He's a Reverend, I'm a Reverendess. chikena! ![]() |
So because Him say make U look, U want come over-do urself abi? |
na 416 abi 419, U tek ur meds this morning so? |
hehe ![]() Okoro feeling funky |
Bros, na wonder I dey sef ![]() |
I change d pic, cos I no want make U go commit abomination for church t'moro. Which kain asewo Rev. U be sef? ![]() |
oh sharrap dia . Change topic abeg, U nasty minded freak! ![]() |
hehe ![]() |
with Gringori's accent, what is U talking about? ![]() |
@ Zulu Bros, stop am abeg ![]() @ HW Ur papa left yansh ![]() |
na swear be that? |
I know ![]() |
bdw, who tell U say I dey Canada? @ Zulu what happened to ur Sweetheart? |
Does she look a robber to U?
|
What had happened was,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,I tell U , ,,,,,I tell U what had happened, ok? ![]() |
![]() chei, Lauryn don yab o, a whole me. My own Big bros dey fall for me, kai, Lawd, why are U using me to torment these things U call HUMAN? ![]() |
Stop wetin, me Rev.Sis, Heaven go open. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 155 pages)
