Lautrel's Posts
Nairaland Forum › Lautrel's Profile › Lautrel's Posts
Guyz mtn cn dwnld nw bt its too slow,4rm wapking,wapmaniac,nd other wap sites. I mean it guyz.Check it out guyz |
Pple,like av said it b4 dnt hate,am jst way 2 advance wit ma 6600,so shut ur trap men. I cn do anytin wit diz fone.Play d latest 3d games on it.Plz guy i wont mind if u mention sumtin ur calculator fone does dat mine cnt do.Hola, |
boys usin 6600,try diz trick coz diz wat am usin its free but kinda slowwwwwwwww wap.mtnonline.com@bla bla bla guys rule ur world wit ur fone no mind n-series holders and e-series deir fone is not as rugged ur fone dey are trippin but dey cnt say it out. jst allow dem to hate,but knw dat u re way too advance k, am out, |
brothers don't hate am jst way too advance men so abeg shut ur trap men. 4 u wen dey ask ? yes i dey browse 4 free u hear, critics wen 2 dey critize abeg make u remove d log 4 ur eyes, na d one wen i get i go use shobo. dont hate k,jst spread d love nairalanders, |
since its an uncompleted project,dats y boys sit down and make dis softwares so u will not fill cheated wetin u dey do wit ur fone dat i cant do wit my out dated fone? evrytin is free on d net,lookin 4 any software of ur choice go to crackers world and u will get dem 4 freeeeeeeeeee.love-vendor ur phone ursef k its easy. u will c dat u nd n-series no really get different, ![]() |
great job nairalanders can sum 1jst be bond enuf 2 teach mi hw to do dis stuff cos no time again mtn go soon catch us all diz opera tin don give mi fever finish, jst nid a brothers help dats alllllllllllllllllllllll |
non-6600 users plz back off diz thread abeg mind ur biz yep ma guy u kan get d usb 4 6600 in lag, jst go to gsm villa k plz i knw our fone is out dated yes jst step d Bleep back,dats all, pple |
u sef how u go dey browse u no fit dwnload if na u, u go enjoy am. and d truth is nairalands re jst deceivin dier selfs say dey dey dwnload free,make i die if na true, lol |
guys wit 6600,abeg diz thread is for us to discuss abt our fone,any wahala pass it so we go put head 2geda help our self any hw k,lets respond k ![]() |
hey guys make una no deceive una sef k dat shit aint workin 4 FREE, una go jst dey blab nonsense.make i no catch person wen go say dat tin o,becos boy dey binu like diz. hw i go dey browse i no fit download na 4ck up na. to ya negros tellin brothers dat u cn download 4 free.pls stop lyin,cos i fit flog person.u feel mi ![]() ![]() ![]() |
ogboraph u knw very well dat ur downloads are neva free of charge,and u kip tells boys to edit wateva, guy make u pack tyme o, cos i dey vex like diz,u 4 tell us say mtn dey catch 4 dat one no body go beat u. wateva guys notin like free downloads in opera mini mod 206, ![]() |
Love kils |
Love heals |
hey, i scored 183 for microbiology, and i did'nt see my name in their dam eligible writter's list. so wat am i goin 2 do? pls mr.registra tell mi wat 2 do b4 it gets too late, thanks |
wat if ur name is not on list wat do u do? i tink i beat dier dem cut-off mark and my name is not on their eligible writerz. any NEWS 4 mi,post k |
babe u can as well meet mi @ lovedoctoru@yahoo.com 2 make it more easier 4 u,i geuss u re a sweet looki] chap u knw wat i mean. send mi ur pics k,lets start wit datchao. guys dont beef ha cos she is 4 real,, |
am lautrel, resides @ abj,despiralately nid a babe or jst fone palz, sha if u knw u re ripe and due 4 mi jst holla mi or tex mi on 08087598341. |
ya knw mi already,and am offerin my luv 2 any gud girl ready 4 a lastin relationship and its 4 ril o.u can call mi on 08087598341 or aswell txt mi k.will bi waitin and also am goin 2 huk u up wit ma friends.nairaland make una no fail mi o.am out |
common babes,drop ur numbers diz stuff iz 4 ril and a nigga is goin 2 holla ya like mine, i aint gat no fone ok. u guyz are d best men, jst believe mi pple will get a fone 4 diz 2moro, |
av bin hrt brken like 6 times, 4 no gud reason still dont knw y all diz girls kip doin diz 2 mi,is it becoz am 2 carin or wat? guyz and babes i nid ur help o. |
diz topic was surpose 2 bi a reply,abeg make una no vex oooooooo |
o boy na u knw o! any way jst nid a txt mate dats all sha, |
[center][/center] am lautrel nigezie,lookin 4 a female txt mate who is well mannered who i will share my secretes wit .jst send mi a txt on 08087598341,and ur life wil change take my wordz |
guyz diz babe is fake 4get her jo she is usin u guyz 2 catch fun una no knw.abeg baby vi go sleep jo. ![]() |



send mi ur pics k,lets start wit dat