Layemipo's Posts
Nairaland Forum › Layemipo's Profile › Layemipo's Posts
1 (of 1 pages)
Lmao... Abeg let the man try his luck. Me no go put hope there sha, make I no lie, I go try. |
Jumia no want make people go parade ground again ![]() |
Jumia don come again with all these treasure hunt. |
Forget your husband, me gaan I need phone. |
Lol, all the best o ![]() |
Be a balling boy or babe in Lagos. Sometimes to be big boy doesn't mean you have a whole lot of money & the way you carry yourself. Anyway, make I leave story for tortoise. Next week is Jumia Easter Sale guys and i heard they have deals on many products. Thee phone one scatter my dada. Samsung Galaxy S10 for just 3,200 & an iPhone Xs Max for 3,600 Omo no dulling, I'm saving this date. 12 AM, 8th of April, I'll be on the App, no dull am. ![]()
|
Man wey sabi better. ![]() |
Can't miss this one tomorrow, God knows |
Jumia and awoof, na twins.Me no go dull am sha |
Omo I fear o, na better earthquake be this. |
My people How una dey? Na good news I carry come as usual. Incase una never hear or see... Jumia dey come with Earth shattering deals wey dem dey call Jumia Earthquake. Na only tomorrow this ogbonge awoof for us o. This earthquake mean say deals wey na chikini money you go use buy better betta thins for ourself. Fit buy Iron for 1500, Microwave for 2,000, Gionee S10 Lite - 30,000, Looka Power Bank - 2,000 Abeg my people no gok am.
|
I really wanted to win this guys, I hope I can get to win next time. |
Jumia please do another Treasure Hunt |
Chai, Jumia should do another one soon abeg |
Na so I no win |
Whats the update, do you know if anyone won yet? |
Whats the update guys, any winner? |
Nobody is winning this but me. ![]() |
Someone better not win, why am I still here typing |
Don't give up on the search, hearing the search is still on. |
If I hear say I no win.... Today we die here, Jumia |
Imagine someone won that fridge for 2000... I hope not, I hope I win |
I'm gonna win that fridge, If not I'll be trying to win tomorrow's own |
Imagine I win this lasan. |
How Can they be saying the deals are still live? |
This one is not a scam, with just 2,00 in your account you can start a business ![]() Okay look get on the Jumia App, the Hisense 2 door refrigerator is on sale for just 2,000. Get on the LCD & LED category. Keep searching my guys. If you find am, whatever you do with the Fridge is your business.
|
How do you know if love is real? You don't know for certain, but somethings go make you know say this love dey strong scatte. ![]() One person wey I know say get love for me this Month na Jumia, see the kind love wey e just dey display anyhow, even married couples go jealous. ![]() This Jumia Home Makeover don already make I dey happy, as I just come see say treasure Hunt dey again, mehn ![]() You go fit to buy washing machine for ₦200,a two Fridge for ₦2,000, this Thursday the 14th of March & buy a Nexus Gas cooker, Blenders & mixers on Friday,for ₦360 and ₦485 on the 15th of March. This Thursday & Friday na action day all through. make we try win these treasure hun itemst, no dull am at all.
|
Wawuu...This one na serious matter..Make i go check am out...Kongo won kill person.. |
can you imagine? |
1 (of 1 pages)



