Layiwoo's Posts
Nairaland Forum › Layiwoo's Profile › Layiwoo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
shitec: Mine is 6th Marchso close..Mar 7th thou |
Layiwoo: @Jarus Kindly follow me back i want to PM u on some tin,...am a professional colleague.thanks in anticipation |
@Jarus Kindly follow me back i want to PM u on some tin,...am a professional colleague.thanks in anticipation |
ednut1: ova sabi can kill, is der any name on d invite, d man doest knw hw many pple he invites, I got to stage 2 d first time I did it, a guy from nairaland who I gave info gatecrashed nd got to interview, last 2 weeks I gatecrashed wit a friend dem no catch us despite nt havin invite, I believe I didn't fail because wat dey set I had cram it before coming, even kpmg gatecrash easy, dey dnt have a list of does invitedgoodluck to U den |
March 7th Any body wt me.....team pisces |
olamisegbe: Mine is march 8, are we many?March 7th....dat wz close |
March 7th .....who dey wt me |
ednut1: nxt time, u get info test is comin up, gatecrash hahahaNd why re U so sure if U gate crash dem go pick mssg U....u fink AWD is dat dumb for dem not to know d number of pple dey sent test invite to.Nd besides if U passed U shld av bin contacted by now...... ....sorii dude |
ednut1: google is ur friendHarsh thou ![]() |
kindly help a broda olayiwola_ng@yahoo.com....in need of past questions |
ikenna58: No one still has an exact idea what the next stage will look like?baba abeg send me d SHL stuff,its Olayiwola_ng@yahoo.com |
jamesbridget13: just ve 2 follow this thread. good morning allmorning.....welcome on board,lovely weekend ahead ![]() |
lynpetra: I no no woon chop.Nabadoooo ![]() |
lirusehn: *pushes him away* na so aproko dey start. Wetin concern u?well i came in peace....shakes head *quietly walking away*....Lyn,Lyn,Lyn..how many times i call U.....oya to d kitchen,go prepare dinner!!! I no fit separate fight.. |
lirusehn: hope u ar nt high on some craps? Dnt tok DIRTY wiv me. I pray i dnt kill u b4 u show me d real U.kill...oops must U kill b4 u make ur point..besides na woman u dey follow talk,easy man ;-) |
lynpetra: Bia this boy,I go use stone burst your eggs oo.Take your time.I won't warn you again.@Lyn take it easy na...tot U were a gentle lady. ![]() |
Iamoilprince: Awww!!! I didn't get dat rite. Mehn, I jst saw ur profile pic! U sucha pretty damsel! U on bbm yea ?After U don yab d babe finish...smh |
Iamoilprince: Women can lyk to miss-yarn ehh! I stated clearly dat I aint a Born again. Why sud u call me a Prophet? I didn't fake it! This is a message I got! Besides, I can't rmbr the last tym I prayed for this Navy job! Jst park ur mouth well! BALU!Guy wetin d girl talk now wey U dey vent ur frustration on her...na wa for some pple oo..i don't blame u tho, na NN get fault for not releasing d list on time.. #ENDTIME tins |
*knocks*...permission to fall in !!! :-D |
Saryea83: State code I hope will answer the certificate number of Nysc.I go kill myself? I have to try my luck!state code.... |
adouble u:ijinle omo yoruba.... ![]() |
solidman59: The so-called week we have been waiting ƒσя is passing by so fast and nothing yet. Missfads your reputation is on line oh. Abeg make d list nvr come out oh, I get interview on d 18thI smile in PIDGIN....Missfads oya defend ya self ![]() |
D_gRaNd_ShErifF: You've gotta do two tests. I applied for finance and did two tests. Just login to ur account, then click on 'online tests/assessments', you will definitely see the other test you are yet to do.Jst checked again...cant find any oda test |
Mustay: Did you ask them for their Nairaland ID? Those guys must be from NL! Naughty boy |
Talie2kiss: Oando just use us dance skelewu after i waste money dey scan dey send.God pass dem oeeeya sowi,shit HAPPENS..:-D:-D |
D_gRaNd_ShErifF: You've gotta do two tests. I applied for finance and did two tests. Just login to ur account, then click on 'online tests/assessments', you will definitely see the other test you are yet to do.aiit bro,will do jst dat |
Layiwoo: applied for Finance nd I did only numerical test,no logical test oo bla bla...any one in my shoes |
applied for Finance nd I did only numerical test,no logical test oo bla bla...any one in my shoes ![]() |
BootyAssassin: Also add: ![]() .....*falls from MTN mast* |
uj_sizzle: oh....she is pretty,so she is not in any category ![]() |
....sorii dude


