Lbgr8t1993's Posts
Nairaland Forum › Lbgr8t1993's Profile › Lbgr8t1993's Posts
1 2 (of 2 pages)
Nigeria 3. Congo 0 |
That is bcuz God resist the pride, and exalt the humble.bcUz she be banker na she no wan carry her shoulder down.for her mind if no be person wey wear suit come my office I no go give attension, nt knwing that time is against her. |
After all these days na today wey northerns wan get small sense.as e don dey their door step.Nigeria nd politics na waaa ooooooo. [color=#550000][/color] |
[color=#770077][/color]Enyeama carry go abeg you deserve even more than that.Abeg make una no delay am bcus apart from him no body. |
That man is not worth to be in that house,may be he is among the class of politician that gose after under age girls that is how they dress. He deserve even what is more than that.fools who don't want to lead by example.
|
1 2 (of 2 pages)
[color=#550000][/color]