Legendsilver's Posts
Nairaland Forum › Legendsilver's Profile › Legendsilver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 106 pages)
Dinner is ready, tanx to @Adary |
stanzo3: Legend u no well oh... u no go free us? Abi winnie neva do u?winnie ke? |
nezykel: as long as u aiint viewing nd always as lively as eva nd als wit legend 2 ts very posibledats it bro, u right on point my real guy ![]() |
PapiDShipCapt: After mumsi do make one of my ears long pass d other in my childhood days, y i nor go sabi draw person ear without cutting it..... Oya come sitdown tell me jor.. Lolzdats my name in all social media I registered |
adenjnr: sure, the feather still de kampeok o! So u fit fly tonight? ![]() |
PapiDShipCapt: ***held his ear and dragged him back here to continue d gist***lols, u wan cut d ear? |
Jaygrl: Wetin concern u? Jealousy jealomae fit bringout pounds instead of naira o!!! Tink well sha!!! |
MissIndependent: But we only have few peeps posting comments now lolwit our comment, flow n yarn, odas will av no choice than to join in commenting |
adenjnr: D eagle don land..........gud evening allwe dey o!, how ur journey na? I hope say d eagle feather still dey kampe |
MissIndependent: This thread may even get to 1000 pages by the time call-up letter arrives. The funny thing is that once everyone is in Camp now or when service proper begins, the pages will be so slow with few comments.let's take d chance now, cus we can make it b4 call up letter. Jst my believe sha! |
PapiDShipCapt: Legendi baba domoh o... U ve been keeping it locked down here... U gbaski... BTW, hw did u come abt dis ur moniker? Oya tell me....u wan knw ba? Okay na twitter gist go b dat wan o!!!! |
@palacedaughter, werin ur papa d igwe(FG) talk na, Wen he wan free him prisoners(ASUU & NASU)? Anyway, make I 1st wlcum u wit dis aligator pepper n kolanut. |
Lifeiscool: My Oga, see as you pull my leg comeout finish. I greet you and everyone in the house. BTW legend hope say them no finish every 'white' item for market b4 we stroll go o?ar u waiting for me? Omo c gobe |
All those at viewers corner, y not come out n express ur feelings. I knw we will all av fun as we wait for "callup letter". Tanx Legendsilver |
Jaygrl: I am serious o and I dey plan marry for unaside ganokay o! We dey wait who u go pick here . @Winnie knw as e dey go na, u jst watch as e go be last last |
stanzo3: Dat makes us 2 my nurse...@jaygirl, wat of him? ![]() |
Opiosko: Gud pm peeps, it's bn a while.wlcm bck bro, werin u buy come na? Anyway, hope u av bin okay sha? |
Jaygrl: I am mixed breedmixed breed kor, mixed bread ni ![]() |
Jaygrl: *in thick igbo accent* Confirm igbo girlsince #Amadioha n #sango cannot be gods in d same region, blood money making shld b in d east na ![]() |
@lifeiscool. How u dey na, I sight u sha |
Jaygrl: My day was gud,urs? I dey find who to use do moneyare u an Igbo girl? |
Respect to those at home, I wana wsh odas safe trip here |
Jaygrl: My people I greet o...welcome @jaygirl, how ur day na? |
HaykayIsOkay: Which category are you?lols |
HaykayIsOkay: bro, you don sign finish from transfer window or when do you wana start signing?no o!, I still dey speculate jawe. Na deadline day signing go make sense pass. My signing go b like #mesutOzil of #arsenal |
Hustling concluded for today, na 2mao own remain. Oya who dey house? |
nezykel: Gud evenin peeps,hws d warming up?we dey rdy o! Hope say u are wit us sha? |
shawrygal: Good evening.evening dear, how d day go na? |
MissIndependent: Lol congrats you are through with shopping you are fully ready...@winnie, do u knw am still waiting for u? ![]() |
zub: So like some peeps maturity level here. Expecially Legendsilver and Missindependent. Thumbs up to u folks.tanx ![]() |
MissIndependent: Does it have rubber at the front? Exactly the same thing i saw for #1,200 too though with rubber at the front(toe part)..make una dey buy now, I go buy mine later |
MissIndependent: Lol what do you want me to say now?abi na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 106 pages)




...You never buy your stuffs abi? Stay dey wait Winnie well well o
. @Winnie knw as e dey go na, u jst watch as e go be last last