Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,714 members, 7,816,946 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:48 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2013 Batch C Corp Members House (695584 Views)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / 2013 Ogun State Batch 'C ' Corp Members / NYSC 2014 Batch A Corp Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (869) (870) (871) (872) (873) (874) (875) ... (1125) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 6:11pm On Oct 08, 2013 |
I don watch Korean film †̥ǿ †ђξ extent that †ђξ Korean wey D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y do road for Ogun state D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥y call ⌣ •̸Ϟﻉ for get together. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by nezykel(m): 6:11pm On Oct 08, 2013 |
legendsilver: we dey rdy o! Hope say u are wit us sha?I'm very much with d train,100 percent @roland u are very much onpoint wat team do u beloong 2 RowlandSAN: My Preliminary Preparation for 5th Nov. Camping tinz. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by stanzo3(m): 6:13pm On Oct 08, 2013 |
saintalone:Yea.yea... my course mates.... dey all knw me... jst ask dem if dey knw stanzo.... |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by saintalone: 6:15pm On Oct 08, 2013 |
stanzo3: Idi ok... |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by joedrae(m): 6:16pm On Oct 08, 2013 |
jeok: Sorry I'm replying so late. I studied Physics. And u? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by ujezeez(m): 6:28pm On Oct 08, 2013 |
pablo aimar:Wow,Kinda cheap bro....i plan on buying one,thanks for the info,cheers! |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Jaygrl(f): 6:40pm On Oct 08, 2013 |
My people I greet o... |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 6:44pm On Oct 08, 2013 |
Jaygrl: My people I greet o...wad up, how was your day? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 6:51pm On Oct 08, 2013 |
HaykayIsOkay: bro, you don sign finish from transfer window or when do you wana start signing?no o!, I still dey speculate jawe. Na deadline day signing go make sense pass. My signing go b like #mesutOzil of #arsenal 1 Like |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by HaykayIsOkay(m): 7:00pm On Oct 08, 2013 |
Which category are you? 1. SH-Single and Happy 2. SF- Single and flirting 3. SS- Single and searching 4. TH- Taken and Happy 5. TNS- Taken But Not Satisfied Everyone must comment aπϑ you must be sincere |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:07pm On Oct 08, 2013 |
HaykayIsOkay: Which category are you?lols |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:15pm On Oct 08, 2013 |
Jaygrl: My people I greet o...welcome @jaygirl, how ur day na? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Toyde(m): 7:19pm On Oct 08, 2013 |
HaykayIsOkay: Which category are you?u should be d first to comment nau. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Jaygrl(f): 7:29pm On Oct 08, 2013 |
HaykayIsOkay: wad up, how was your day?My day was good ooo |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Jaygrl(f): 7:35pm On Oct 08, 2013 |
legendsilver: welcome @jaygirl, how ur day na?My day was gud,urs? I dey find who to use do money |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:37pm On Oct 08, 2013 |
Respect to those at home, I wana wsh odas safe trip here |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:38pm On Oct 08, 2013 |
Jaygrl: My day was gud,urs? I dey find who to use do moneyare u an Igbo girl? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:41pm On Oct 08, 2013 |
@lifeiscool. How u dey na, I sight u sha |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Jaygrl(f): 7:42pm On Oct 08, 2013 |
legendsilver: are u an Igbo girl?*in thick igbo accent* Confirm igbo girl |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:48pm On Oct 08, 2013 |
Jaygrl: *in thick igbo accent* Confirm igbo girlsince #Amadioha n #sango cannot be gods in d same region, blood money making shld b in d east na |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Jaygrl(f): 7:53pm On Oct 08, 2013 |
legendsilver: since #Amadioha n #sango cannot be gods in d same region, blood money making shld b in d east naI am mixed breed |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Opiosko: 7:58pm On Oct 08, 2013 |
Gud pm peeps, it's bn a while. |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:02pm On Oct 08, 2013 |
Jaygrl: I am mixed breedmixed breed kor, mixed bread ni |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by stanzo3(m): 8:04pm On Oct 08, 2013 |
Jaygrl: *in thick igbo accent* Confirm igbo girlDat makes us 2 my nurse... |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:04pm On Oct 08, 2013 |
Opiosko: Gud pm peeps, it's bn a while.wlcm bck bro, werin u buy come na? Anyway, hope u av bin okay sha? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:07pm On Oct 08, 2013 |
stanzo3:@jaygirl, wat of him? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Jaygrl(f): 8:08pm On Oct 08, 2013 |
legendsilver: mixed breed kor, mixed bread niI am serious o and I dey plan marry for unaside gan ...You never buy your stuffs abi? Stay dey wait Winnie well well o |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:13pm On Oct 08, 2013 |
Jaygrl: I am serious o and I dey plan marry for unaside gan ...You never buy your stuffs abi? Stay dey wait Winnie well well ookay o! We dey wait who u go pick here . @Winnie knw as e dey go na, u jst watch as e go be last last |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Lifeiscool(m): 8:15pm On Oct 08, 2013 |
legendsilver: @lifeiscool. How u dey na, I sight u shaMy Oga, see as you pull my leg comeout finish. I greet you and everyone in the house. BTW legend hope say them no finish every 'white' item for market b4 we stroll go o? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by stanzo3(m): 8:18pm On Oct 08, 2013 |
legendsilver: wlcm bck bro, werin u buy come na? Anyway, hope u av bin okay sha? |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:19pm On Oct 08, 2013 |
All those at viewers corner, y not come out n express ur feelings. I knw we will all av fun as we wait for "callup letter". Tanx Legendsilver |
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:22pm On Oct 08, 2013 |
Lifeiscool: My Oga, see as you pull my leg comeout finish. I greet you and everyone in the house. BTW legend hope say them no finish every 'white' item for market b4 we stroll go o?ar u waiting for me? Omo c gobe |
(1) (2) (3) ... (869) (870) (871) (872) (873) (874) (875) ... (1125) (Reply)
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |