Legendsilver's Posts
Nairaland Forum › Legendsilver's Profile › Legendsilver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 106 pages)
Soccer mode activated, see u all lera |
omoteamac: gud morning hauz....please wats apunin 2mao?I knw its gona be like "Barrack" soldier go soldier come. God will surely make us soldiers come in Jesus name, Amen |
omoteamac: na who be dis persn gan self?if YEMMY catch u!guy 4get dat one jawe, sheyb African china sing say; "if u lv a woman walkup to her n tell her u love, b'cus no time abeg" |
Mikel scored in a season when Arsene Wenger spent €50m on a single player. Let's reason it from a philosophy point of view |
[quote author=j-slimz]Good morning all. Have a wonderful Sunday.[/quote]my pretty J-slimz is here, morning to you darling, na as u slim make me dey trip for u so |
Today is a special day for GEOGRAPHERS all over d world, u may wana ask me y? Good morning friends |
Good P.M folks, I really wish am with y'all |
@Lindaoma(f); jst say hello to d house, I promise it wouldn't hurt. Gud P.M |
@Lindaoma(f); jst say hello to d house, I promise it wouldn't hurt. |
Good P.M folks, how una day go na? Well I miss d fun of dis house gan gidi n @Dimplecakes, ur talent na real jawe n it really makes sense as in die!!!!!!!!!!! |
[quote author=j-slimz]Hehehehe..... I'm quite skinny, though i'm also fatter than some *winks* #TEAM EN..#[/quote]na my choice be dat o!!! #Teamlepacious |
[quote author=j-slimz]Hehehehe..... I'm quite skinny, though i'm also fatter than some *winks* #TEAM EN..#[/quote] |
[quote author=j-slimz]Wonderful night people.[/quote]with ur name @j-slimz, I wonder how slim u are cus na lepa me dey die for o! ![]() |
Na only me dey view and post, na wao!!!! Viewing this topic: Legendsilver(m) (Go up) |
Goodmorning folks, its september 21st today which makes it two days to CALLED UP NUMBER. My GOD has promised me dat dis house C 12 will rock n I absolutely believed HIM |
D day am gona run from dis trend is wen it gets to number 666 |
Naso na, abi na OLORUN u sabi ![]() |
Jst going home, thank God for d 20th day in d 9th month of year 2013. I knw OSALOBUA is fully involve come next week |
Jst going home, thank God for d 20th day in year 2013. I knw OSALOBUA is fully involve |
Pls let's stop d rumours so we dnt spoil wat we av nurtured since JUNE/JULY. ONE LOVE folks |
@Beauty4Christ, u see wetin NYSC rumours dey cause, see as @WinnieDPooh pour out fire like Dragon. I fear o! Sote I nearly unfollow dis trend life |
Buhahahahahahahahah @winnieDpooh, u go kill person o!! So u dey vex like dis? My belle wan burst |
I dey feel d heat more n more now. @Adary, I rep AAUA class 12 |
@Adary, k, u rep which sch? I rily like to knw |
Today is 20th sha ![]() |
Good morning folks! @Imanuelle, na only me n u dey view dis morin. Oya wake odas na, or dia day never break? |
Adary: Sup people...morin @Adary, are u new here? |
omoteamac: CLOTHLESS?BABA NA SELF-SERVICE SURE PASS 4 U OOOO..SLEEP KE...LMAOlolz, no na cus na the best way to slp free. U wan chase dem, I no like am ![]() |
On my bed, clothless with lights off. Ogbeni na slp sure pass o!!!! ![]() |
nitos: Gud evening everybody , i have decided to stop being an inactive viewer and join my fellow prospective corpers in rubbing minds...welcome bro, I pray others take ur step n stop hiding |
omoteamac: @peterdiamond...u rep aaua?yes o, d guy rep #TEAMAAUA |
Coca cola abeg shift go one side cus na beer sure pass. I mean HARP |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 106 pages)

