Legendsilver's Posts
Nairaland Forum › Legendsilver's Profile › Legendsilver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 106 pages)
EVARHGREEEN: huh! Uhnnnnn... Ɣ☺ΰ r brkin ma hart winnie. Afinkin out loud* i cn only hop dimplecakes cmes wiv gud news ..if u don't mind o, small ijebu garri n kuli kuli b still dey last night. *run to check where @hopey and @j-slimz left d remainder, oh!! Dem don finish am, dis ppl like anytin ijebu sha ![]() |
PapiDShipCapt: Lol..... He is always happy whenever am having crisiswhch kind crisis abeg, shey ASUU,NLC,TUC,ASUP or romantic crisis? |
lewizylee: Ha-Hawat did d gods say? Oya drop d tory make we hear |
Reading all past post since like 30mins ago, can't stop lafin lafin. U guys ar d bomb, my lung don dey pain me sha. @hope@ y u go hack him acct na? ![]() |
Una for no slp na, see dia head. But come o!! Like play like play, dis ppl don act small romance movie o! *runs to call Emeka ike n Ini Edo* As a businessman, I gass sell dis movie to producer. |
eaglechild: Today alonebros RELIGION is badt, both Islam n christianity. Mark my word |
Imagine a planet free of religion. Islam is killing without reasons Christian clerics are after worldly gains. |
mercyspeaks1: Papi,No I wnt,na love dey reign here abi? Wen me dey hungry. Okay o, |
Una no dey cook #salad, fried chicken, fried rice, shawama and the likes? Na so so ijebu garri una sabi. *shaking head wit a long hiss* |
olowe2007: Mobilization list is already out in my school(Obafemi Awolowo University) Glad I made the list after 5 years of rigorous academic exercise spiced up with various ASSU strikes.....strike join y public universities dey sweet. Congrats bro n welcome to the train |
Good pm house, its bin a while. Any food still remain, cus Legend is hungry |
Good morning friends, time to play LAGOS saturday soccer. Come see king HENRY in me ![]() Brb to check who has won my airtime |
Question of the day: What is the similarity between a PERFECT WOMAN and a DINASAUR? Answer right n get a recharge card on ur mail. Jokes apart |
peterDiamond: am trying my best bro...ar u an aauaitd too?yea bro, I rep GPS in AAUA |
Sotenna: Whistling and passing...even me self dey feel d girl pix. #lauraa, d pix make sense though me also dey trek pass o!!!!! |
peterDiamond: its a guy zone dis pm..,.money wil neva be my problem ijn |
peterDiamond: now these few wks prior call up letter looks so long.my brother from AAUA, how ur side na? I knw say u don dey relax now after d dem paste d control number |
Kindly pray dis prayer for urslf; MONEY WILL NOT BE MY PROBLEM IN JESUS NAME, AMEN. |
I am loving d life after mobilization list was pasted, its so so comfortable. |
Good afternoon ppl, hope una day dey go smoothly? Jst wana say hi to everyone hia |
Good morning friends, its friday n who go wan follow me go clubbing in the evening? Pls kindly book a space now, tanx. Venue: Ikeja nightclub Time: 21:00pm |
Palacedaughter: ahahahahahahahahahahahahahah...lol see what money can do o. Lwkmd hereme no get money like u na cus if I b girl God knws I 4 b self employed. |
Palacedaughter: ahahahahahahahahahahahahahah...lol see what money can do o. Lwkmd hereme no get money like u na cus if I b girl God knws I 4 b self employed |
Palacedaughter: ahahahahahahahahahahahahahah...lol see what money can do o. Lwkmd hereme no get money like u na cus if I b girl God knws I 4 b self employed. |
PapiDShipCapt: I received this BC from a house created by my den friends in sch via BBM, it is regarding IT/SIWES:real guy, God bless u yafu yafu |
@hopeyemmy n @omotea, pls I will like u guys to tell me d page dat talked about IT/SIWES allowee payment. Tanx |
Good evening friends, wetin b d mata wen dey ground na? |
Adary: QUESTION OF THE DAY:when I no mad, GF of all ppl. Well mayb on my shirt sha, so wen she fkup, na to quickly abandon d cloth [img][/img] |
Hello guys, pls where is @ayoola011 the founder of dis trend? Answer pls |
Good morning friends, me just wake up n na work sure pass. U knw na, life in eko. Hustling ni gbogbo wa se le'eko. To all d ppl dat kept dis house warm till 2:49am mostly hopeyemy, I say u sha always reap ur reward for been d last BAT to slp ![]() |
peterDiamond: .....Benin, Edo state i guess.....so we both got something in common...@ winnie....thats cool....Peterdiamond is from Edo state too...but ive lived all my life in Lagos....uhmmm sometimes i wonder why this has happened, . i will get there after the d 3 weeks camping this yr....holla.see my ppl here o! Am always happy when I see any Edo person. Hope say @winnie n @peterDiamond can speak d pigin well, cus dats our symbol o!!!! ONE LOVE to u OMONOBA'N'EDO UKWUAKPOLOKPOLO |
aibee01: Key wordz ::MATURITY, fully baked graduates, apologies......guy, if to say we dey talk like dis since dis trend start, I swear say we for don breakup tie tie. Dis trend na NYSC BATCH C prospective corpers not "my sch is better dan ur own" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 106 pages)
[img][/img]