Legendsilver's Posts
Nairaland Forum › Legendsilver's Profile › Legendsilver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 106 pages)
O're, ki ni eto toh wa n le? |
Abeg @colournbrushes I like ya name o!!! Who are u? |
Am here, good evening folks. Who dey kip d house hot since? Oya I wan knw |
Mayouree: i rep. Bells university of tech. Studied Economics, also waiting for the call up letter nxt week.madam na d call up number b nextweek o! Not call up letter. Anyway welcome to d family where all issues pertaining to BATCH C 12 are been discussed |
peterDiamond: @ legend silver..are u an aauuite?proudly AAUITE, I rep GPS class of 12 |
Abeg I wan go join d viewers family, ZOOMs OFF |
dimplecakes: GOOD MORNING HOUSE MATES!!!!!!!!ok na for camp I go need am |
agboosh: Hello room am new here can anybody update me about batch C progrez!plsfirst of all, INTRODUCTION |
Na only me dey comment sha |
luckaz: What is hapenin here and pls when will call up no be ready?bros, by dis time next week, all schs go don paste d call up numbers, so be expectant |
Dimplecakes; how far na, I see ur cakes o! Dem make sense abeg, u fit do wan for me? |
Hello fellow gunner fans, how was ur feelings after d match? Well I pray #mourinho 2nd coming wouldn't be for a proper sack letter o! ![]() |
Good morning friends, Welcome to d family all new members n mingle freely. |
peterDiamond: [color=#990000][/color]The feeling is mutual afterall, it has een worth the wait, I hope this endeavour meet us all in good health.welcome bro, AAUITES are ready to go. We are fully ready |
Who b dis adebayolove wen jst hide dey view, ogbeni intro urslf or I report u |
Morin friends Me don wakeup o! Wat of una? Let's start preparing the house for celebration tins. Abi time never rch? |
Goodevening ppl, how e dey go 4 ur yard na? Me dey flex my bunk life |
One love folks, by dis time nextwk as. Go b? I can't wait o!!!! |
mikigen: nor minD me joor I was rilly bizy @ work den my guy am sowi 4 d way I replied u bt I tld u I was bizy dt we cn talk later nalol, no prob really. How work na ![]() |
shawrygal:true yarn sweetness, na jst 6days from today. |
Many ways dey to take do one thing, no body is an island of RUNS. |
mikigen: Hello house a wonderful morning to the house....oga, na mi call u yestaday aftunu. Na so u take dey answer ur clients? |
Good morning folks Hope d counting is still on? I knw say many calenda go don full of biro or pencil ![]() |
stanuplane: I was working @ diamond bank where I was paid 56k plus serious tips per month and yet it was barely enough for me. so what da f*ck am I gonna do when I start service by nov with an allawee of 19,800 naira. am so dead. I'll need serious lessons on how to manage cash.ignore NYSC n stay working, shekina |
Don't kill d dreams of dis trend D founding fathers n mothers Should pls kip an eye over dia house or it will crumble |
So far so good, d match is getting tense moment by moment |
Morin house, how was Our night? ![]() |
Abeg o! I wan lock door Where my padlock key? Gudnight palz |
Imanuelle: blameshey money or konji ![]() |
Can't believe d founding fadas n modas of dis trend are only viewing, na wao |
Imanuelle: did I type this ?no o! Na dat babe wen dey close to u type am. |
mikigen: ok for those of dt qre intrestd in runsing ur nysc postin u cn reach me on zero 8 zero 6 four zero 0 eight 5 four 3. I cnt rilly say evrtin heregot it jawe, ose broda mi |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 106 pages)

