Lekcy001's Posts
Nairaland Forum › Lekcy001's Profile › Lekcy001's Posts
life goes on MAN......@ this junction u suppose knw that she used you as extra tyre and dats d bad aspect of ladies in which dey tink THEY ARE WISE.........open up for ur Dad and am very sure he wil advice u as Man to Man |
kai so na plate and mortuary washer u want? |
MAIDUGURI |
pinkiepetite:.....I knw dat fayose jst came in, bt am very sure dia wil b a financial record for owed dem wich dey suppose to pay dem bck wen everyting settle down.......I tink dey can write d concern office for d issue and hope dey wil pay dem by next year...bt to forget d moni without taking any step is nt advisable.... |
pinkiepetite:. Y U DEY TALK LIKE DAT WOMAN?.....he served d state for a year. |
na dem get wahala, what i knw is dat nigeria is free frm EBOLA,.....make him come bck to nigeria, we get plenty security wrk for 9ja |
oga u are funny ooo..........dey are telling u fact, u cme dey asked YY |
Run for your life.........its not a normal behaviour bro. |
na God go punish dem, dey wil cme to nairaland to decieve pple wit GNLD stuff..........i dnt no y dey cant open up dat dey are into GNLD |
it seem dey ave nt contact any1 yet |
G+N+L+D. GNLD. |
ILU AWON AJE, (WITCH CITY) , OWO BABA IJEBU, KOTO AYE, KOTO ORUN......... |
ARA (THUNDER) |
na GNLD dnt stress ur self |
i beg help ur small boy too......arathunder01@gmail.com |
pogresive DEBT indeed..........ati owo olowo ati owo eni ki olorun ma fi ikan kan won wa.......................EKO ONI BAJE OOOOOOOOOO. O BAJE TI. |
prayer is d key............dats wot we believe, bt they pray to devil nt GOD..........,May GOD spear their live and touch their heart when they get to KILIGALI KINGDOM (PRISON) Where everything is free except FREEDOM............. |
what all these politician dat hold pubic office dey do dey tired person ,and most of them dey claim dey b expert for d job............I DONT KNW Y DEY CAN NT WAIT TILL MIDDLE OF OCTOBER FOR THE RESUMPTION IN ORDER TO SAVE OUR CHILDREN FROM DIS DEADLY DISEASE.................... |
igbo and their tradition shaa....bt they need to consider health challenges nw and forget abt dia tradition b4 it turn to DOUBLE WAHALA FOR DEAD BODY AND OWNER OF DEAD BODY |
Imagine wot wil happen in dis Tribunal........if pdp succed i tink dia wil b RUN OFF and apc need to wrk hard nw....................#politriking# |
if she like make she go there naked,waiting concern me........her name na SAVAGE nt LEKCY ................a ki sipe inaro fun ABUKE |
THIS IS THE TIME FOR BABA AWO IGBA ARUN IN MY VILLAGE TO COME AND RESCUE NIGERIAN ON DIS EBOLA...........................OYA BABA PPLE DEY WAIT FOR YOU OOOOO |
IS A GOOD DEVELOPMENT AND PRIDE FOR YORUBA KINGDOM...........ODUA NI MI TOKAN TOKAN, EGBE OMO ODUA A GBE WA OOOO |
i dnt like dis pet........i prefer DOG |
pples dnt really knw the spiritualistic of worldly dance.....most of them (musicians) go extral mile for d popularity.......dance in burial ground, illuminati, dance wit mad pple in dark, etc....which you as a christian can nt do and dats d reason u. choose to b a christian and nw u are copying dem promote dia dance step, i pity those dat are doing dat....... |
Hope pdp wil RIBADU as aspirant and let wait and see wot wil happen if RIBADU is loyal to d party or nt.........#9japolitrik# |
no big deal when a corporate guy and responsible person wear it, bt i always feel some how wen i see irresponsible person e.g area boys on duty wear d same tings wit me.............. |
Dats where OGBENI AREGBESOLA get d moni to builds ultra mordern sch. in OSUN STATE and d guy is complain abt reduction on allocation |