Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 10:07pm On Jun 20, 2015 |
|
|
|
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 3:14pm On Jun 20, 2015 |
Ehn Ehn ... The first one na onto highness Elantraceey ... I don like you right from the time wey I dey my mama belle Jah don show me ur pic since when I be foetus I don find you go sky, sea and land I no even know sey you dey nairaland I go buy you Bentley, buy you house for banana island Shey you go be my Annie Macaulay, make I be your 2Face I go call Wizkid make Em perform for our wedding no be Faze Just say yes baby and promise sey you no go break my heart I dey come .... Cc Naijaboiy KingTom Alberto2k Ipledge4 abi Na 5 now  Stephenqueen |
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 12:39pm On Jun 20, 2015 |
peeparty: lol
OK go ahead Shey you wan chop big man food I still dey type my words ... |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 12:37pm On Jun 20, 2015 |
elantraceey:
 Errrrrm .... How I wan take start like this ... My phone no fit write how my belle dey do me.. I don love you since day wey I first see Ur pic I fall in love wella when I see ur package ... Elantraceey I for like open my heart make you see As they wave dey carry ur love from river to sea I no go mind make I do album for you ... What am I saying self  .... |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 12:32pm On Jun 20, 2015 |
Midehi: when you go there better dont turn your phone.. I don turn am jawe .... You too fine my lady... I still dey write the chyking words |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 12:07pm On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 11:02am On Jun 20, 2015 |
|
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 10:57am On Jun 20, 2015 |
Midehi: which one concern you now with edo people? Make I even woo you self ... ***Make I check ur d.p*** |
Romance › Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by lekinz(m): 10:50am On Jun 20, 2015 |
Na today I go woo elantraceey |
Health › Re: 19th June - World Sickle Cell Anaemia Day. My Story As A Warrior by lekinz(m): 10:01pm On Jun 19, 2015 |
Dahjhi: Before I read.. I'm joining the campaign..
Nlanders: Let's roll it..
It's the Sickle Cell Awareness Day! Simply put, sickle cell anaemia is a hereditary genetic disease, which got its name from the crescent-shaped red blood cells. These cells, instead of moving freely through the blood vessels, tend to stick to the sides or walls of the blood vessels thereby resulting in blockages. In the short term, it can cause severe pains or infections while its long term consequences could be organ damage, strokes and early deaths. ¤We advocate for investments in finding effective treatments that will cripple this genetic disease as well as affordable care acts for the “Sickle Cell Warriors''. With the right information about its management, people living with the disorder can stay healthy and live long.
Why not join the Campaign and prevent the death of a100,000 infant every year from the disease... and 40million Nigerians with the genetic disorder?
Take a selfie with these inscription;I am (Your name) I support a #SickleCell free generation!
[size=18pt] #LeaveTheSympathy #SupportTheAwaereness #ASickleCellFreeNation #TheSurvivingSpirit .. #TeamWarriors[/size] 2pic: My copy
Ymodulus Patrickdarlins Abali1 Mizmycoli Priscaoge Aridsexy Tallesty1 Naijaboiy Emusmith Flawles Davep Agarawu23 TomFrench SNAZZY5050 FLOW1759 ADEMOLADEJI AYIMA WENSON SWAGGAVILLAGE SCENTMARLC AKPOSY JARIZOD FREEMANAN AGARAWU23 LEKINZ IAMSYNORD MEDORADO SOSIQDUDE LAMISPACo KIZMARTY JAYHANS WARRIBOY21 AFUYE RAPLAWD TOLZEAL Iamkingzlee Topahz Twaci Raplawd blebleswag and all
Cc: Lalasticlala Ishilove I am Lekinz I support a #SickleCellFreeGeneration Let's do it ... We can make it happen .. Jah bless !!! |
Culture › Re: 10 Common Misconceptions About Ibadan. by lekinz(m): 3:13pm On Jun 19, 2015 |
YBNLs in IBADAN be like:
My brother from California just bought me an apple laptop ...
|
Dating And Meet-up Zone › Re: "Chat Central and Derailer's Paradise"...Welcome! by lekinz(m): 9:32am On Jun 19, 2015 |
***Yawns*** Morning |
Literature › Re: Accidental Victim by lekinz(m): 9:28am On Jun 19, 2015 |
So na here una dey enjoy ...
***Runs in with my agbada and chilled juice, Ritababe, shift make I sit down now ** passes her the juice***
Btw, Nice one bro... I would have missed this buh thanks to Jah that Ritab.abe mentioned me ..
Love the way it all started... It looks like a movie, the scenes were in full details, ur writing skills na top notch ... I too dey talk jawe ... Thumbs up bro ... Jah bless |
Literature › Re: Accidental Victim by lekinz(m): 9:57pm On Jun 18, 2015 |
xpac01: Hahahahahah! Then..... You definitely got me and my vote bro. Thanks bro ... Jah bless .... ***Sorry for derailing *** |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 7:03pm On Jun 18, 2015 |
Deeeebie: VOTE LEKINZ FOR MR. NAIRALAND 2015
#TeamLekinz |
Literature › Re: Accidental Victim by lekinz(m): 7:01pm On Jun 18, 2015 |
1 Like |
Literature › Re: Accidental Victim by lekinz(m): 6:58pm On Jun 18, 2015 |
ritababe: tnx sir hi guys please vote for lekinz for Mr nairaland 2015 on Monday tnks and jar bless Thanks Hun !!!...  .. Ave been away all this while, am online now ... Lemme read the story .. Jah bless |
Romance › Re: 10 Categories Of Nigerian Ladies You Should Not Woo If You Are A Broke Guy by lekinz(m): 7:08pm On Jun 17, 2015 |
RUNS IN .... I don late come !!! |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 5:41pm On Jun 17, 2015 |
Shebarh: dis campaign is still going on  The voting will commence on Monday 22nd of June ... Remember to help cast ur vote .... #TeamLekinz
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 5:39pm On Jun 17, 2015 |
asumo12: TEAM LEKINZ
Ibile United
Ibile United .... Twale Baba #TeamLekinz
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 10:53am On Jun 17, 2015 |
VOTE LEKINZ AS MR. NAIRALAND
#TEAMLEKINZ
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 6:47pm On Jun 16, 2015 |
#TEAMLEKINZ
VOTE LEKINZ AS MR. NAIRALAND
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 10:33am On Jun 16, 2015 |
mistytohcute: WHEN WILL VOTING COMMENCE We don't even know yet .... Probably this week sha ... #TeamLekinz
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 9:43am On Jun 16, 2015 |
#TeamLekinz
|
Literature › Re: Where the leopard passes by lekinz(m): 7:54am On Jun 16, 2015 |
Nice piece .... ***Spreads mat, come and continue what U ve started *** |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 11:25pm On Jun 15, 2015 |
Aipete2: LEKINZ, my baby boi, literaturelanders please come and vote for our son I don turn baby boy .... Thanks dearie ... Goodnight #TeamLekinz |
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 6:42pm On Jun 15, 2015 |
#TEAMLEKINZ
|
Romance › Re: Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD by lekinz(m): 2:31pm On Jun 15, 2015 |
Genea: bros,how do dey vote The voting hasn't kicked off .... Just stay glued to Nairaland ... U will know soon ... Buh to vote .... "I vote Lekinz ( Contestant monicker ) cc Nljega.... Thanks ... #TeamLekinz
|