Liddymiway's Posts
Nairaland Forum › Liddymiway's Profile › Liddymiway's Posts
1 (of 1 pages)
;DWas with. A kid today wen sumone call the boy an animal..... Guess wat. The Boy's respond was " he said am nt an animal. Am a Monkey ;;;;;; ))) |
iceberylin:. Guy if Ʊ̲̣̣̣̥ bi. Lady Ʊ̲̣̣̣̥ go kwn better |
Abi all guys |
Why do most naija guys expect to get her down on the 1st date |
GUY ABEG BLOW WHISTLE |
Eeya ,,,,,,,, Sorry Sis we feel ur pain,try nd Talk To God...... The most important Tin U re forgetting is tht Never Capitalize On the Issue "I ve sacrifice a lot 4 the marriage" because the more U do the more U keep seeing fault.... Nd tht will nt help . Jt get a Job nd it sha bi well |
Hello Hw much re u paying ? |
Guy!!!!! Nobody send una msg ooooooo, if E easy why unA no let us bi, na Una church mind Una take dey longer longer. |
Pending 8 |
Well it happen !!!!!!! .but we all kw tht wen a guy is at tht stage 75% of them will say they do like U a lot nd they do hope it grows. [color=#550000][/color] |
Imao ;;;;;;; why do guy's always use this line this days " I love her but I dnt kw what wrong" guy if u no won do no weate her time ![]() |
My Own bi say I won ask question abi no bi my rite ........abi tht na exam again ![]() |
Hey pal Am worried with the services our network provider do offer this days its 3month since ve been in naija nd never for once ve I spoke to the Customer service of MTN network before does any body kw what time to reach them .jt want to kw ooooooooooo.because anytime I call they are always busy nd the call will drop.mi taya oooooo |
Sorry sis u really sound personal jt do wat ur hrt tells U ![]() |
1 (of 1 pages)
)))
8 