Liyola's Posts
Nairaland Forum › Liyola's Profile › Liyola's Posts
@poster Ok guy buh she too form, wel no yawa sha, we dey here n0tin do u ma guy. I tik say na she reply self make i blow am lyk bazuka. |
@ lux abi wetin u col urself, who u b 4 lagos self? We knw ur kind, na una dey beg 4 guyz 2 txt una. Even if u don use 10yrs 4 NL dat 1 concern us tseeeeew yeye gal wit blond pussy go 2 hell jo. Abeg ma guy (enjeria) continue jare. |
@ lux abi wetin u col urself, who u b 4 lagos self? We knw ur kind, na una dey beg 4 guyz 2 txt una. Even if u don use 10yrs 4 NL dat 1 concern us tseeeeew yeye gal wit blond pussy go 2 hell jo. Abeg ma guy (enjeria) continue jare. |
The duo gospel group called infinity finally break-up, wots d reason? Som say money mata, som lack of undastandin, wots ur view abt dem? |
Desmond elliot, i hate him |
Dey both gbasky bt i'll go 4 my aishy.
|
Hmm, death z inevitable. So sad 4 dem. I love janet, she z ma gal. |
Am using Brut (men), its 9ce n make me cool |
Yea ma NL pals, ,lets gist abt where u met ur bf/gf, @ d museum, beach, school, church, street, bus, lamata bus, BRT bus, molue, ontop of bike, market, mini supermarket, shows, birthday bash, ship, air, train, gallerie, where? |
What will you do with this?, if its all urs.
|
Terry g vs wande coal, who fine past?
|
M I, most indomitable, most incredible as he col himself. M.I real name z jude abaga, he z been in d industry 4 a while bt ds yr e don blow lyk bazuka wit his new album title 'talk abt it' feacturing 18 tracks, tracks lyk anoti, short blac boi, teaser, safe ft djinee, blaze and so on. He z a Rapper dat cut so many eyez, he jus clinch d Nigeria entertainment award in N.Y n Hip-hop magazine award dropping 9ja foremost rappers lyk Mode9, ruggedy, da grin, terry da rapman, eedris e.t.c, what makes z rap so special? |
Odo odeku i.e odeku stream, agbole ode i.e hunters villa n agbole olugbogi i.e olugbogi compound in my hometown OJOKU via Offa, kwara state, she wil lov it n neva 4get d scene. |
Tanx guys 4 d replies, biola44 i do several tyms bt she always had her capital leta N0, puskin z dat possible? Atleast if am nt mistaken ds z d 5th yr we ar in ds curt, she gave me anytin i ask 4, i dnt plis her in sum field bt she z comfortable wit me. We always av sex on our buffdays n weneva i felt lyk, bt we nt bf/gf she always denied me in public i.e in midst of frnds n family. Guys help wot else do tink i cn do. |
Na Xpo dey cause am jo. |
We hang owt 2geda, we kissed, we had sex, den she denied me being her boyfrnd in public. |
Hmm! My 1st kiss, it wos gr8 coz i had it wit a gal dat doesnt care at all, she z 17 n am 13 den n she showed me hw 2 do it, we did it lyk rehearsal until i got it. D gal lov me n i dnt undastnd den, she travelled n dstance denied us, Funiest part abt it z, she z nw a mother of 2 while am jus 22yrs old. We u col dat a CHILD ABUSE or ERU AGBA? |
American pie 1-6. |
Hmm M.J, i dnt av much 2 say abt him coz he as been owt of d industry for yrs n 4 dose dat said dey wil miss him, i dnt tink dey no wot dey ar saying coz 'is he ur neighbour?' ehn answer me, tseeew gud9t micheal. |