Longfellow's Posts
Nairaland Forum › Longfellow's Profile › Longfellow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 62 pages)
juwoonn: WHEN I FIRST ENTER POB, BB WAS UNLIMITED SO TEE I NO SLEEP FOR TWO DAYS.....NOW WE DEY BEG POB TO PUT GAMES.....HmmmmmNo be lie bro.. Within 3day's i gather upto $150 .... But nw dey are collectin dier Money bck... Anyway God dey? |
valboy20: WTF yesterday was green, buh today my slip is bleeding, red everywhere... I don't tire.chai broda no b small tin.. Bukky just dey collect Money like person wey dey collect contribution. Maybe na abuja BRT GO CARRY ME Go.. |
juwoonn: LOL.....they will definitely have the scores latter....so if u win, u get creditedOk bro... No much talk d bet don already cast... Dose brazil gals 2 dey f u c k dat is y dey dn't hv strength... If na dick nw dem go knw hw 2 handle it wella... B I T C H E Z VEX... |
juwoonn: sure they lost signal....it sometimes happenif dey lost signal, wat is gonna happen are dey goin 2 return my stake or dat one don enter bush b dat.. |
Y Pob end brazil - australia match wen time neva reach.. Which kind tin b dis nw. |
Chai dis mu mu china team no fit score wit kon-fu style ni.... ANODA FASTIN ND PRAYER |
monsuru560: over 141.5...am smelling cast on this offplay pickok tanks. Lemme wait til inplay den. |
lekkie073: HALF TIME PICKS .......I BELIEVE TODAY'S GONNA BE EXCITINGwhich ya gud luck.. Follow wit $o.55 |
France - china over 126.. So help me God.. @BBDUDE PLS WHAT IS UR OFFPLAY PICK 4 AUSTRALIA Match.. |
Tank God, his nt online. GOD SAVE UNA.. Untodnxtone. |
Which kind of match is dis... O g a oooo |
teeboy4x: THE GUY BAD LUCK DON ENTER CONFUSION STAGESenior Man' am smillin nd cryin@d same time.. because is like i don follow enter gulter.... Anyway i stil keep my finger cross until d end of match.. Anytin can happen..... But waitin dis bad l**** |
monsuru560: THIS IS VERY RISKYI meet it@d odd of 1.98.. |
monsuru560: P.o.b users.....MALI VS ARGENTINA..IS THERE NW....RUSH AND SELECT UR PICKS B4 IT GET Hikeddrop d pick nw. |
cyif2003: Pls guys does pob accept visa card as a payment option? Nd who in d houses uses ladbrokes †̥ stake on baskbet ball in play. TanxNo.. Check previous page if u really want answer 2 ur question... Check 4rm page 290 upward. |
Dat bad l*ck is online dat is y everytin cast... I dn't believe dat match can end like dat.... |
monsuru560: U ARE NT SAVE...CASTED CASTED CASTEDchai c Gobe..... Any way God dey.. |
monsuru560: I DON CHOP DIS ONE ALREADYMy Oga's me go 4 under 152.5 Hope am save |
Omo c Gobe.... What is d title of dis story? |
Chai wit one mind nd prayer i won dis spain v sabia match @ a juicy odd 2.05... Am smillin like person wey woman dey play wit his prick... Untodnxtone |
naijaobi: HEY GUYS ARE MY THE ONLY ONE HAVING THIS PROBLEM. I tried logging into my perfect money account..even after putting d code security code they sent, the site keep re-directing me to the login page..Which Browser are u usin |
Blackberrydude: that offpick you drop for the same match was suppose to be under not over anyway finger crossed watching from sideline will drop my pick later today or tomorrow i was busy throught thts why i didnt drop my picks.Busy nakin apako.. Anyway enjoy ur life.. Boiz are waitin 4ur pick. |
Blackberrydude: That japan match i smell under right from beginning i dont wana quote any pick make then nor say me dey use jujuAny which way na way.... Eventhough u dey u Juju me i no send... All i want is Green Green Green.. Let dem talk na dey get dier Mouth... |
valboy20: mehn I don't expect anybody to win that Japan match cox it was an exception in their stats...bet lost for all manMen dis under (19) league is r u b b i s h.. Hard 2 predict. |
valboy20: yup..no system is 100%...backtesting continuesam seein tinz o... Do u tink dis point can reach over 140 talkles of 148... Lemme kip my finger cross anytin can happen. |
[quote author=BEAT<DA>BOOKIES]INPLAY ACTION BANKER JAPAN OVER 148.5 @2.01 stake @ ya own risk[/quote]same with mine... |
[quote author=BEAT<DA>BOOKIES]THE DUDE DAE BEER PARLOUR DAE SHAYO HOPE U CODE?....OR SHUD I DECODE IT 4 U[/quote]hahahahahahaha i code wella... |
Where is BLACKBERRYDUDE.. He never show face 2day... |
[quote author=BEAT<DA>BOOKIES]CHAI...I POINT DON CUT MY HEAD OH[/quote]s o r r y |
karugirl: At Karu siteok u're wlcm 2dis Zanga where marshmallow flow... |
[quote author=BEAT<DA>BOOKIES]omo c gobe...1 POINTER DON KIL ME OHH[/quote]No b small Gobe.. On-to d nxt one,. |
karugirl: Bless you guys for the answers. I risked placing the bet with "match betting"U're wlcm on behalf of my Oga's.... Dn't forget 2 pay ur tithe here o.. May u see more nd more Green on ur slip... Pls are u in abj OR nass because dat ur name sound like somewhere in abj. KARU |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 62 pages)
as in....