Longfellow's Posts
Nairaland Forum › Longfellow's Profile › Longfellow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 (of 62 pages)
Spambot: Make una use truexgold na..... I've tested them last month, they are trusted 89%true.x.s.gold is @d high rate man... Imagine #200 per $1.... Am lookin 4 someone who can sell @180 per $1.. |
Did u folks allow bank deposit. |
Can someone sell P.M 4me Here |
monsuru560: my bros na p.o.b oh.....BB inplay PUNTING WIL BEGIN ON MONDAY...ok No Prob.. We must chop P.O.B..verywell o o o o bcoz me wan buy car in dis comin season o. |
@MONSURU wetin dey 4 board nw.. Which bookie we wan stay with... Shey na l.a.d.br.o.k.e., POB.. Bet.v.ic.tor.... Gist me make i knw wat is pompin jare... NO TIME 4 DULLIN. |
valboy20: not at all..it was in EUR even before I deposited..it's alright I'm just gonna stick to itchairman wen u dey sign up POB go ask u d mode of currency u want which is £.$.€ u're d one dat select £ wen signin up....lobatan. |
Spambot: For those asking for how to disable thundermode, goto settings in your ucweb, click on network and change your website preference to 'Desktop'. Hope this helps!tanks.... But i don try it b4 nd e no wrk... Am portin 2 e.g.o.p.a.y. |
Dear sir/ma... Pls who knw hw 2 disable thurndermode on u.c.w.e.b.. because dat is wat'z delayin me 4rm openin p.e.r.f.e.c.t M.o.n.e.y.. |
monsuru560: Yea...am xploring their website nwMy bro hope dier way pure... because as i dey c dat s.i.t.e ehm... Is like dey dn't hv bb market. |
monsuru560: am porting out too...av withdrawn all my cash since on wednesday....an nt staying with any naija booky again...am porting out oh p.o.bbroda na u i dey follow bomba2bomba coz of BB INPLAY TInz Hw do u c stakersden market..... |
Spambot: Warning: i won this morning isn't a guarantee for these picks: still testingbabawhizzy any under/over pick 4 fb dis mornin |
Spambot: Fell in love with Tennis.Gud Job. |
valboy20: thats the best in naija so far dont mind methodman wey dey blabDid dey hv market 4 BB inplay |
If u get mind... Invest in sport bettin or importation biz. |
rodeo007: Bet wonnawa 4dis guy o... Which bet won maybe u dey dream. NA BET LOST JARE. |
holuphisayor: OMG!!!broda am nt geek or guru.... But speakin 4rm wat a friend of mine experience on ladbrokes, if u 2dey win dey wil suspend ur acct 4 verification... |
Punterwhizzy: BRAZIL SERIA B@1AM |
albacete: yes, it will be counted as loss. unless ur bookie is offering a promo whereby they will refund u should one game spoil ur combo.OK SIR... Tanks. |
lekkie073: good one, success is not for everybody.....expect another tomorrow coming from the half_time masterOk SIR |
albacete: 6/8.Boss i dn't understand one tin o.. If i lose only one match out of 5 combine match my bookie wil count it as bet lost... Pls is it suppose 2 b like dat... |
lekkie073: won, won, won,......tomorrow another hot three half time wins comingGud wrk... I follow chop silently. |
I fear police pass thief |
I could hv enroll but it can't b done on Mobile..... Pls find d one wey i fit do on phone 4me.. @charloskey. |
Punterwhizzy: Backtesting mode!!! Staking 1k Single andbaba whizzy i pray make dis one chop o.... WHICH BOOKIE ARE U USING SIR |
solarin akins: MY NAME IS SOLARIN AKIN AM A GRADUATE AND A FOREX TRADER. I TRADE ON BETONMARKETS CURRENTLY. YORUBA SAYS IF YOUR CHARM IS CONFIRMED YOU WILL BE CONFIDENT WITH IT THAT IS WHY I DONT JUST SELL MANUAL I ALSO DO ONE ON ONE TRAINING. I ALSO TRADE FOR PEOPLE BUT I CANT DECEIVE YOU I CANT GIVE YOU NOTHING MORE THAN $10 DAILY ON $200. BECAUSE IT DOESNT MATTER IF I TRADE OR NOT YOU GET YOUR PROFIT EVERY 10DAYS. FOR MY ONE ON TRAINING AM ALWAYS AVAILABLE I WILL TEACH YOU THE SIMPLEX AND EASIEST WAYS TO MAKE NOTHING LESS THAN $36 DAILY WITH GUARANTEE. YOU CAN CONTACT ME ON 08063398924. THANKS.Wrong direction....... |
Punterwhizzy: INDONESIA SUPER LIGA@9:30Follow wit one Mind.... |
PUNTERs are Nt smillin....May God increase all d hommies here in knowledge nd understandin 2 wreck bookies.....AMEN. |
akinalabi: Why I go block am na?WHO B SMALL PIKIN... |
akinalabi: Why I go block am na?C U,U DON C SMALL PIKIN DAT U CAN DECIEVE.... |
@somadi.. Abeg na what time d match go start.. |
