Travel › Re: Police In UAE Search For Nigerian Man Who Impregnated Unmarried Woman by loomer: 12:41pm On Jul 13, 2015 |
the thing wey dey sweet dey also kill |
Travel › Re: REFUSAL Of Visa And Seizure Of Passport By UK Embassy by loomer: 12:08pm On Jul 13, 2015 |
Lol |
Sports › Re: FG Threatens To Stop Oliseh’s Unveiling On Wednesday by loomer: 11:39am On Jul 13, 2015 |
Football still dey exist for naija? |
Politics › Re: FG Slashes Import Licenses To Oil Marketers From 43 To 29 by loomer: 11:37am On Jul 13, 2015 |
If una like make una slash am to 3 e no concern me |
Celebrities › Re: Wedding Of Coscharis Boss, Cosmas Maduka's Son (Photos) by loomer: 11:35am On Jul 13, 2015 |
brownsug: I love d combo IBO and Yoruba while some re busy hating on each other Hate is a disease |
Jokes Etc › Re: When U Give Conductor 1k Note Nd U Ask 4 Change.n He Says Buhari No Ni Change by loomer: 11:34am On Jul 13, 2015 |
|
Politics › Re: LASTMA Official, Who Slumped On Traffic Duty, Dies (photo) by loomer: 11:33am On Jul 13, 2015 |
See how them carry am self |
Celebrities › Re: Wedding Of Coscharis Boss, Cosmas Maduka's Son (Photos) by loomer: 8:05pm On Jul 11, 2015 |
Nice one |
Politics › Re: What Will U Call This? by loomer: 7:55pm On Jul 11, 2015 |
Suicide bomber |
Jokes Etc › Re: When U Give Conductor 1k Note Nd U Ask 4 Change.n He Says Buhari No Ni Change by loomer: 7:48pm On Jul 11, 2015 |
Meaning? |
Crime › Re: I’m Destined To Be A Robber Teenage Robbery Suspect Photo by loomer: 8:19am On Jul 11, 2015 |
We choose our paths |
|
Politics › Re: APC-Affiliated Thugs Attack Anti-Aregbesola Crowd - Sahara Reporters by loomer: 12:01am On Jul 11, 2015 |
Make buhari discipline governor, na headmaster and head boy relationship? |
Romance › Re: Why Are Some Guys Jealous Of Their Friends Dating Their Sisters by loomer: 11:58pm On Jul 10, 2015 |
How can u call such jealousy, or u don smoke bomb? |
Romance › Re: Am I Handsome?? by loomer: 11:57pm On Jul 10, 2015 |
You handsome gan |
Travel › Re: The Disadvantages Of Obodo Oyibo Aka Abroad by loomer: 11:54pm On Jul 10, 2015 |
Fa fa fa, fowl, big time lie, jobs dey if u wan work, if na to save u go save, if na free things u go see, such as wifi, play grounds, and even some clubs.
And for racism, not every where. |
Crime › Re: Man Who Stole Eight Live Turkeys Arrested In Iju/Agege (Photos) by loomer: 10:31am On Jul 10, 2015 |
Oyind17: Do go sleep, the weed don dey worry u I even dey find more |
Politics › Re: Is This Where Our Problem Started From? by loomer: 10:26am On Jul 10, 2015 |
na trek the man trek reach there? |
Nairaland General › Re: If You're Giving 50m To Leave Nigeria And Never Come Back. Would You Take It by loomer: 10:25am On Jul 10, 2015 |
See question |
Crime › Re: PHOTO: Heartless Mother Dumps New Born Baby In Dump Site by loomer: 10:23am On Jul 10, 2015 |
|
Celebrities › Re: Meet Nigeria-born Bayern Munich Star, David Alaba’s Father by loomer: 10:21am On Jul 10, 2015 |
As na start, na nigerian-born, if na thief or fraudster, una for ascribe tribe to am |
Crime › Re: Man Who Stole Eight Live Turkeys Arrested In Iju/Agege (Photos) by loomer: 10:15am On Jul 10, 2015 |
Oyind17: No na the one you smoke give me I take The one I smoke finish na, so me no know where u get the one u smoke from |
Phone/Internet Market › Re: 10 MAJOR Reasons Why Bryte Tablet Is BETTER Than Tecno Tablets by loomer: 10:14am On Jul 10, 2015 |
sonofananimalz: DEPEND ON YOUR LOCATION OR YOU NO KNOW THE MEANING OF TABLET. COS YOU SEE AM WITH KID NO MEAN SAY NA FOR KID ONLY My point be say, na children dey ask for tablets now. |
Crime › Re: Man Who Stole Eight Live Turkeys Arrested In Iju/Agege (Photos) by loomer: 10:07am On Jul 10, 2015 |
Oyind17: Loomer my husby, na the weed you give me dey shake my head Weed wey I tell you to put for bin, nai u go smoke. You're finished |
Phone/Internet Market › Re: 10 MAJOR Reasons Why Bryte Tablet Is BETTER Than Tecno Tablets by loomer: 10:06am On Jul 10, 2015 |
sonofananimalz: MAYBE YOU DEY FOR POOR LOCATION OR YOU ARE POOR YOURSELF.
I USA TABLET TO DO MOST OF MY WORK AND EVEN IN MY WORKING PLACE, WE DO USE TABLET Weda I be poor man or I dey stay poor location, I just wan let you know say na kids dey use am here. |
Politics › Re: Delay In Payment: Ex-militant Leaders Write President Buhari by loomer: 9:33am On Jul 10, 2015 |
I just dey laugh |
Politics › Re: Tinubu Receives British Deputy High Commissioner (Photo) by loomer: 9:30am On Jul 10, 2015 |
Ok |
Politics › Re: Why I regret campaigning for Change- Opinion by loomer: 9:27am On Jul 10, 2015 |
Na u know wetin u smoke. |
Phone/Internet Market › Re: 10 MAJOR Reasons Why Bryte Tablet Is BETTER Than Tecno Tablets by loomer: 9:24am On Jul 10, 2015 |
SUPAMODE: haha.. TABLET is a general name,for gadgets na.. like ipad etc are all tablets I still dey tell u say I no dey see am with adults down here, just kids. Adults no get time, it's either phone, or laptop |
Crime › Re: Man Who Stole Eight Live Turkeys Arrested In Iju/Agege (Photos) by loomer: 9:23am On Jul 10, 2015 |
Oyind17: Your mates dey thief billions with pen, na turkey you dey thief see your life Your head dey shake oyind17, you think say na everybody fit use pen thief billions, na where the man head carry am reach be that o. |
Crime › Re: Man Who Stole Eight Live Turkeys Arrested In Iju/Agege (Photos) by loomer: 9:20am On Jul 10, 2015 |
|
Crime › Re: Fake President’s Son Nabbed In Abuja by loomer: 9:20am On Jul 10, 2015 |
Teeboy22: wetn man wan do...hhahahah
nigeria shaaa
na dia dis kin tin dey happen shaa Lol, God punish poverty. |