Lovebond34's Posts
Nairaland Forum › Lovebond34's Profile › Lovebond34's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 19 pages)
realy?? Eyah xowri...jst try nd take ur night drugs ehn... |
Houseofglam7: I go buy roasted corn and coconut for am.lolzzz...u re indeed a real "wife material" |
wow wonderful black pple....jst kip d pix cumin en.....by d way here is mine....pls no compliments tanks.... Pix z coming very soon!!! ![]() |
yea..bak den in sec skul..ah had a gf jst by singing..nt dat m a gud singer tho..maybe dey babe lyk d song or ma voice..watever sha ah stil get dey babe...*title*joe=ah wanna knw |
Roland17: HATERZ PLZ KEEP HATING ITS VERY GOOD FOR YOUR BLOOD PRESSURE;Dah tel u..d feelings z gud to c dem wif high blood running in dem.Ramsey d real deal#COYG!! |
am avin butterflies in ma stomach nd der are all shoutin COYG!!!.....cnt wait for d match to start.... ![]() |
up red devilsssss...een?? Match don finish? Make una no worry ds na pre season..d real match z on d way....:p..COYG |
goal..captain waza jst equalise for dem...mtcheew swansea no fall ma hand na...COYG |
lolzz..d two females above me are crazyyyyy....ah tel u...anyway kip d pix cuming...jst*observing* |
ahn ahn..d black guys don go exile...?? Pls u guys shud post more pix na...... |
sandijey: How many of u are dating dark girls? Shioooor. Black and proud my foot. Many of una won't be caught dead wiv a dark girl. Anyway u guys look cool. A thread should open for dark girls.......lolzz...ah undstnd ur point..no fear der re sum dark guys dat love dark galz too..buh incase der re nt coming jst try bleach small ![]() |
damn..babe were u dey angel ah saw in heaven while comin to earth?? Ur dp...defines beauty....@prettyhausaGirl |
damn..babe were u dey angel ah saw in heaven while comin to earth?? Ur dp...defines beauty.... |
clear throats...ok cntinue..m folowing... |
lexychuks: Thankswelcom bro...maybe sum babez re already crushin nd crunchin for ya...jst be strong to handle it ![]() |
wow so many dark nd handsome dudes here...lexychuks ur pix z gud...*team tall dark and............*lip seal ....pls more pixxxxxxxxx!!!! |
lmao..mesf ah dey folow shame for dey guy ![]() CzarChris: This one OP has gone AWOL, Nairalanders una sure say una never make d guy go commit suicide? |
NanciaKay: GRACIOUS DEAR! U ARN'T SEXY OK.blood of GOd..is diz cumin from a lady? Haba say sumfin gud abt d op na..lolz |
lolzz...diz guy needs help...ur spirit z worst oo..maybe we prefer d real andyblaze |
Na wa oo...chatin room ....*runs awt* der gat winchis nd wizard here cox der are all flying... |
wen we dnt win der complain..wen we win der still complain..haters wah da phuck do u want....ok ah get it..u always c us as a big threat to u guys...watch awt for us dis season cox we dey come down wif STORM.....COYG!!! |
lwkm....Lord av mercy...sum coments cn send some one to his@her grave earlier...lolzzz..ah dey even shame for dey guy sf |
Enouwem: Wetin u dey find for person mango tree *Oya come down!*lolz..mehn ah jst dey hang der dey observe ur "fine" pix o... ![]() buh abeg na person hold ur head for u??... ![]() |
Jerrick: He's Ok na. The question I just want to ask is that; did someone helped you to hold your head??*falls frm mango tree*..lwkmd....nlnders wif dia crazy coment..hilarious |
Tymax: [color=#5E2605]lolz notin doeth u..jst try learn am..m sure by d tym u go dy wine for ur area am sure all d galz go dey blush for u ![]() |
Tymax: [color=#5E2605]I need to learn that stuff. The ladies love it. They keep screaming when that Flavor guy does it.lolzz...funny man..xo u wan dem to halla ur name too ryt?...practice makes perfect..buh if u no sabi dance at all lyk me no try am o..cheers |



....*runs awt* der gat winchis nd wizard here cox der are all flying...
[/color]