Lysaa's Posts
Nairaland Forum › Lysaa's Profile › Lysaa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 444 445 446 447 448 449 450 451 452 (of 723 pages)
studio, ya parents dey house so? u don spoil finish. . no thanks to internet ![]() |
Mr Milla pardon my ignorance mega chair but i don't know u ![]() if u get black belt ehen? how e take affect me? me na tae-kwon-do teacher. .take it or leave it studio, take ya time o ![]() |
she will not hear, na so she stubborn ![]() how may foster parents don adopt her since ![]() nxt, i'm sending u to madea soon. . |
e dey pain u? shay u don go carry men in white come hia? ![]() Rogger Milla abi wetin be ya name abeg o, who are u?doctor? |
i rogger, but u may need to re-send cos the effect could do us good. . ![]() over! IBK, go to bed now ![]() |
ok o. .but na TP o ![]() try decode ![]() |
![]() oya studio. .enter room now and close ya eyes ![]() |
look again make u tell me how many pple dey hia. . blind man ![]() |
u go blind o. .u nor see names of bombs we the oga dey throw for air. .better dock and cover. . A word is enuf for the wise ![]() |
(ja don give bakassi to cameroon make u go follow the authen. . |
lmao. . oya studio from now till this convo ends, close ya eyes. . haba! @cescky, fire down. .i dey hia no shaking ![]() |
u just see ur self for mirror na na so abi? ![]() |
u nor well o ![]() na wetin bring u come? u follow me abi u follow recharge card? ![]() |
malaria, bulgeria, nigeria maybe na military code o. . |
ofcourse, can't u see i'm liting candles around ![]() |
kai, u nor sabi code anything ![]() okay u are too plain. .make ur codes tighter |
na my fasting and prayers correct her head. .lol her wire just touch small na im she start thread but e don correct now. . thanks to me. All the agbakas in the house wen think say dem go see person beat, shame on u. . she don gbase go eat chocolate. hehehe. |
the thing tire me o but the rhymes excite me pass. . |
abeg gerraway u make i talk to person ![]() cescky whats good na? whats with the gmail u sent that i never got>? |
See how God works? I knew my reply came by an unction and wasn't just a joke. .hehehehe ![]() Dual core how u dey? I don't do sharing jare, u can hang on with my other sisters on my behalf. greedy boi. . ![]() |
what one abeg? |
are u serious? i can't remember anymore. .i have recruited so many and they have the fastest finger on games. .i still dey try sha. . I actually thot u were new hia o. so sup with u? |
cescky, could u start and send me the link? |
me and u nor fit get privacy for hia na. . ![]() |
shazzy girl. .hi |
hmm, all this happiness for me? ![]() glad to c ya too. why ur YIM dey mess up na? ![]() |
as in road? ![]() how u dey? |
about what u shouldnt hear. . nor bi me talk o |
have u ever heard that the right turn is not always the right road? |
whia spenchuks dey abeg? |
see rhymes ![]() |
na wetin dey happen for hia self. .hello house don turn porn discussion parlour abi? ![]() make una repent o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 444 445 446 447 448 449 450 451 452 (of 723 pages)






