M003's Posts
Nairaland Forum › M003's Profile › M003's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Mehlena:my sister i am angry infact i wan enta the story go slap betty sef |
360prince: . Thanks for telling him about what he should take note on.you're welcome bro |
lirusehn: wodihell is ur P? Gon' be banned? Must everbdy be in support of dis ish u writing?easy bro we know he is making mistakes but you know nobody is perfect and if you tell him his mistakes i know he will improve we are all learning thanks |
i swear betty na bit¢h she no try at all ...... she wan go blees her friend B.F |
^^^ ure right bro nd ladies please don't believe all what your friends tell you about your man |
y una dey fear sef wen droidvn and troidVPN still dey u fit even buy BIS 1k den subscribe sandwich vn 5H nd ure good 2 go on any network ........... ask google |
best=jesse jagz redemption worst=davido skelewu |
for me android is d best OS because it's the only os that allows you to customize your phone any how you want it and it is open source so developers can improve it's perfomance #teamAndroid |
odizeey: ok ok,bt na suspense naim dey mk tyns dey sweet. Naim i dey like sefok no wahala |
odizeey: nawa to u o,na u dey type am,leave dis girl na shuu. In dose days superstory na every thursday,u go disturb adenuga?no b so broda i jst speak my mind bcuz i no wnt mk she lose fans |
nice one my anty but abeg no kill dis story wit slow updates |
welcome back bro BTW tnx for the update |
write2obi: Ade i tot you lost ur phone,d fone get TV DVD frige radio nd mp3 mayb dem forget d mp3 lol ![]() |
Flakkydagirl: Pls o,where is sexuality section...goto romance section you will see it there *grinning* |
adegwurulez: uhm... sorry for the late update. would have loved to drop two update today but my battery is down.. na 15% i use type sef.u don dey slow dis days oo |
^^^ i saw it on twitter some months back |
@OP no vex oo bt dis news is more dan 6 months old |
if u wanna shop on konga always use the cash on delivery option dat way dy cnt cheat u |
lol @ ella, m003, odiri melancholy, una dey para oo.
watin u use they play music again