M003's Posts
Nairaland Forum › M003's Profile › M003's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
360prince: .na mistake my broda too na much readin cause am |
wow finaly i don catch up wit una yeah!!!!! i started in d mornin nw i'm here @360prince u too much more kitty tou err lil prince *winkz* |
my anty wit d way tins dy happen ppl don dy forget your thread oo abeg try 2 update regularly i knw say e no easy bt abeg try.... tnx 4 d update anyway |
smoothvee: my oga at the top of gp tank !!u are highly welcomed to the front seat...i promise i am goin to be doing this regularly..once the comments flow in.lol me dey @ d top of palm tree wit my alomo and moi moi |
ok i don follow but no forget to update regularly ooo |
B.I.G juicy 2pac: ghetto gospel, changes, until d end of time, starin tru my rear view .........anytin frm 2pac jesse gagz redemption, mamacita and in the rain ft samklef |
*in dbanj's voice* finaly my anty don resume ...BTW welcom |
kayemjay: Now, I am getting a brainwave.errm let some body die but it should not end in d Galleria abeg, biko, joor, don Allah |
Beesqueezy: You're a fool for "waiting for †ђε update".GOD bless u sis e b like say u dey my mind |
happy birthday sexitee wish you many more years to come in good health and hapiness |
Orlando Owoh: This government may be clueless, but it shouldn't make the whole world believe we all are. How is this suppose to work, schools opening without lecturers? Can the President, in like-manner, ask hospital patients not to seek treatment in privately owned hospitals but go to those owned by government even though doctors are on strike?if FG treathen 2 sack any lecturer that does not resume bross dem go cum teach |
hmm finaly my aunty don update *singing finaly in dbanj's voice* |

