MabraO's Posts
Nairaland Forum › MabraO's Profile › MabraO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 80 pages)
Too many topics about sex and love these days |
Y this light go spoil at this crucial time |
to the girl who.. Who ve a boyfriend and claim she is single May God help u |
FrankySnow: Lol.Franky babie How far na Where u go before? |
Encephalopathy a general term describing a disease that affect the functioning or structure of ur brain alienationn. |
merit12: Beans group move itI see u envious of my position Better luck next time |
Elantracey: am fyn dearie , you?Am great How's studies? |
Wake me up wen the party is over |
Finally been waiting for this Lemme Goan check my beans on the fire am coming back to comment |
Elantracey: for uploading their pics without their consentÉlan babie been a while Howdy? |
OP non re beautiful let alone fine ![]() No1 got a big belle like she drink akpu water No2 is struggling to get that perfect pix to let us know if she fine or not No3 just carry paint dey paint her face like pikin wey dey learn to paint for the first time If u wanna let us know how beautiful they re let then send their pix of no make up nd it be in d morning as soon as they re waking up |
FrankySnow: Which deal?The collecting deal na U too dey quick forget sonething |
FrankySnow: Which deal?[b]Our collecting deal na U too dey quick forget something]/b] |
FrankySnow: Lol.Deal or no deal |
Neldrizzy: hahahahaha bro you got mee laffing real hard... Well, i only share wah i tot would be needful 2 ma followers, some intelligent posts and vital info...Dats my guy **chop knuckle** |
FrankySnow: Lol. Leave my bf o.For safe keeping |
FrankySnow: Must you collect people's gf? ![]() Am not collecting only sharing But I go collect u from ur bf nd never return u back ![]() |
Tag: neldrizzy Why u like to share everything u come across in NL I was hoping since u like sharing I don't u sharing ur gf with me Wot u think? |
swindo1: Mabra tell am na we dey here, if we no ask u hv u eaten or wat did u ate wetin u want make we ask u againI tire for this op oh |
Observing |
Arcasie: A friend told me about a situation she is going through and that got me thinking about this emotional cheating thing.OP re u sure u not the one having an emotional cheating with that handsome guy? Cos u seem to know more than ur friend which u mentioned Anyway na Nigerians dey give new name ti something Which one be emotional cheating again Cheating is cheating Whether financial or sexual or emotional All na cheating. Girls and cheating sha God help u all |
Don't mind Seun and his sick mods They be closing threads nd moving unnecessary thread at will I guess being a mod a clouded their sense of reasoning |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 80 pages)


