Maestro360's Posts
Nairaland Forum › Maestro360's Profile › Maestro360's Posts
1 (of 1 pages)
underated is BRYMO while overated is DAVIDO |
op,so to put bulb for street light nai be d tin im do wey you say him work,with the huge money him collect na to dey work sub-standard roads and to carry him convoy dey wakawaka dey go churches and markets say him dey adress his people.RUBBISH |
pls kill these animals no more,let's preserve nature nd not put it to extinction |
Apelex:wetin dis 1 dey tlk?wike jst dey go abt doin unimportant tinz,na because of the substandard roads im dey do na e make blinded pple dey support am |
big heavy lie dem 4 show us video |
na im dem com use don wanny pictures |
1 (of 1 pages)