₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,089 members, 8,420,254 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 02:47 PM

Toggle theme

Mannygee's Posts

Nairaland ForumMannygee's ProfileMannygee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)

Jokes EtcToday On Naija Jokes With Mannygee by mannygee(op): 8:26am On Sep 18, 2009
Na Nkirukah, one of my Neighbour daughter asked me to help her peruse the job appliction form wey she just fill. When i see the form ehn, i laff no be small. You dey ask me wetin dey for the form? Okay check am below: grin

Name: Ebhoremeighe Nkirukah

State of Origin: Cross River

Sex: Yes, but na only three times i don do am. grin

(Wahala dey ooooooooo grin)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)