₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,496 members, 8,422,324 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 06:46 AM

Toggle theme

Mapy's Posts

Nairaland ForumMapy's ProfileMapy's Posts

1 (of 1 pages)

CelebritiesRe: WASABI2019FEST: Wizkid And Tiwa Savage Step Out On Stage by Mapy: 6:23pm On Nov 10, 2019
Wetin be d meaning of wasabi fest
SportsRe: North Vs South Korea: Qatar World Cup Qualifiers, The Strangest Kind Of Football by Mapy: 11:10am On Oct 15, 2019
Weird
SportsRe: Ibrahim Salisu Iriyos Signed For N5,000 By Super Stars Club In Kano by Mapy: 8:14pm On Sep 10, 2019
den How much be he weekly wages?
CultureRe: How A Tribe, Kilba, In Adamawa Bury Their Dead (Photos) by Mapy: 7:44pm On Aug 18, 2019
Wow,am a kilba guy but never heard of that. shocked
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:36pm On Jun 22, 2019
The wall of Burundi fell down flat cheesy
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:32pm On Jun 22, 2019
Gooooooaaaaal
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:30pm On Jun 22, 2019
Upon all the mouth wey Mikel don make,say dey go go far.dey never even score goal.
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:29pm On Jun 22, 2019
Ighalo in
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:26pm On Jun 22, 2019
I tell u.their defense be like wall of jericho.but go fall down flat grin
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:24pm On Jun 22, 2019
Burundi defense no be play oooo wink
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:23pm On Jun 22, 2019
Burundi defense no be play oooo
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:22pm On Jun 22, 2019
Musa��
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:13pm On Jun 22, 2019
Musa sub mikel
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:12pm On Jun 22, 2019
Musa,Thank God they wan put am
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:09pm On Jun 22, 2019
The game sef dey even vex me
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:07pm On Jun 22, 2019
Nice try
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 7:06pm On Jun 22, 2019
[quote author=prinsam30 post=79580491]this coach na big fo0l aswear bring in musa immediately [/quote
Na until dey score b4 he eye go open
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:46pm On Jun 22, 2019
Mikel go rest,u don old cheesy
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:45pm On Jun 22, 2019
Bad freekick
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:43pm On Jun 22, 2019
Belike say our keeper na boxer grin grin grin
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:41pm On Jun 22, 2019
quickly:
This team lacks victor moses
Wetin moses wan add to d team
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:37pm On Jun 22, 2019
This keeper dey vex me,abeg rohr change dis keeper b4 Burundi score
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:35pm On Jun 22, 2019
Mikel don fall hands
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:33pm On Jun 22, 2019
Angeleena:
abi ooh his hands are really feeble,with his mouth opened.
No ball and leg handling
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:30pm On Jun 22, 2019
Abeg make dem sub this our keeper,he fit fall our hand ooooo
SportsRe: Nigeria Vs Burundi: AFCON 2019 (1 - 0) Full Time by Mapy: 6:24pm On Jun 22, 2019
Which kind game Nigeria dey play abeg
CelebritiesRe: Peruzzi Apologies For Slapping Pamilerin On Cool FM Lagos by Mapy: 2:08pm On Jun 10, 2019
I must slap u back b4 I forgive u.

1 (of 1 pages)