Markbidex's Posts
Nairaland Forum › Markbidex's Profile › Markbidex's Posts
1 2 (of 2 pages)
saaron: biafrians wish let him go to court, no be naija court smh before buhari will finish his 4 year term the case will still be there, we r just watching any one that want to stand for him in court will be probe too hereby puting all there plans on hold na only him son inlaw dey detention naw abi let him continue the result he has he will tell the court were he get it and each collation officer must defend him una think say na small case smh let him go to court buhari have been going to court before he eventually won in 2015 |
Kingjames:did the president mention shoot at sight nawa oh , na watin wey people wey u won vote for u dey hear una beta dey carefull. I dont knw why any one will be afraid sef if u no get plan to snatch ballot box |
Kingjames:did the president mention shoot at sight nawa oh , na watin wey people wey u won vote for u dey hear una beta dey carefull |
Pdp won win lagos at all cost oh chai kolewer nextlevel 4 lag that one sure |
gbishman:there will be more if they cause any violence during the election :/ there leader is some were commanding them and they are following . Its a pity sombody will want innocent youths to win war for him so he can come and rule |
Buhari for second term � wedA una like or not too many lazy Nigeria youth na this blog una dey � |
1 2 (of 2 pages)
biafrians wish let him go to court, no be naija court smh before buhari will finish his 4 year term the case will still be there, we r just watching any one that want to stand for him in court will be probe too hereby puting all there plans on hold na only him son inlaw dey detention naw abi let him continue