Martin0's Posts
Nairaland Forum › Martin0's Profile › Martin0's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 572 pages)
Lalas247:my own pass ur own oo I swear ![]() ar just wanna be watching you simply.hmmmn ![]() ![]() |
mhisbliss:hmmmm na WA ooo ![]() ![]() ![]() |
This topic got some fabricated lies attached. |
Lalas247:mhmmmmnn ![]() ![]() |
Bbbbbbbbbbbb:hahahahah hahahahah I wanna give u better one way pass Lagos own
|
QueenSuccubus:hmmmm OK. |
Bbbbbbbbbbbb:I greet u eh u need ukwu, I got ur type oo ![]() |
Samata104:hey I hail u ooo happy easter |
QueenSuccubus:no no no, my I searched out something that looks interesting and I noticed I was on that thread one time around March and someone quoted me, coz I said something to you. that mention from her got me out that I needed to call you now to reply my mail... wanna understand something. |
BabaRamota1980:see crushing ooo ![]() u need my help tell me, I can tell her for you![]() ![]() |
QueenSuccubus:hmm u dey find wetin dey my mouth abi ![]() come oo u ve not replied my mail oo. go and reply coz I get more more questions to ask you again.. |
LessNoise:u see why I continue to dey look una with one eye, so how plenty girls now take define asslicker ![]() this is why I dey shame to mingle with Nigerians sha ![]() ![]() anyway I Don tell una say I be illiterate ![]() abi una nor dey hear![]() ![]() |
MsIamj:hmmmm u see, just the lies got me angry and now every shiitt is out. u never never wanted to say any truth to me and u called me ur own friend. okay good. well my hands clean oooo, seriously it clean ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() now it ur friends turn. |
MsIamj:hmmmm u see, just the lies got me angry and now every shiitt is out. u never never wanted to say any truth to me and u called me ur own friend. okay good. well my hands clean oooo, seriously it clean |
chai what a journey mehn finally, I reached my destination ![]() ![]() ![]() waow now this page saved to my files incase of need sha.. am only talking just to give notice am seriously mean doing Thia whole digging. waow. am aware my own friend just viewed. now so this are the place's that question actually came from him Na WA ooo ,things are really happening on Nairaland oo ![]() ![]() hahahahaha hahahahaha hahahahaha laaawwwd chai am dying ooo ![]() ![]() ![]() |
To all my followers and those I followed too. The joy gonna ever remain there,no matter what people tryna say, but I go to say to you all right now, it been a lovely moment with you all, most especially to my nigga Lefulefu I sight you![]() chai odogwu igbo my real time friend, gypsey I sight you oo though I dey suspect u around town now sha, anyhow we go see sha![]() ![]() shaybabby my friend, well I don't know ur own issue now sha, but happy easter sha ![]() biacan I sight you oo, u just go astray ur way change oo lately have noticed ![]() emm men I got so many followers we abeg for those I can't remember sha I wish u all a happy Easter !!! sight you all #much love # love una like my garri&pealed nuts ![]() ![]()
|
sinaj:hahahahahahah haha ah ah aah I run ooo Biko;f |
[quote author=lefulefu post=66325912][/quote]na my mind I just talk oo ![]() |
lefulefu:yeah even my ex too loves soya chai, maybe I infected her with the code sha coz she hates it then... umm -umm |
lefulefu:yeah yeah well Na dem girls sabi sha their way dey always get "k" leg |
lefulefu:hahahahahahahah hahahahaha ![]() so with 50naira or 20naira suya then she go just open etiti abi ..Na WA ooo |
lefulefu:hahahahaha spending on a babe wey get 2000 heater of tomato and onions farm... ha na WA ooo |
lefulefu:yeah me too understand her scope ![]() but why she go con dey call me to follow her when she get her plan![]() u see why I dey like put eye for outside, ![]() these our ladies here eh infact I nor just know wetin women especially naija own see for packaging and forming ooo |
lefulefu:don't worry na only here the story change but for that way, guy e just different oo. hay I remember one girl Tricia aspas she was really into one Hausa guy from Mali, and I was like "chai na wa oo" see that girl changed that guy life, I can't say for sure if she was the one spending on the guy then oo ,but this guy suddenly con begging they change oo ![]() we all thought both will endup together but their mama and Papa nor agree coz of their religion |
lefulefu:see for me oo to be honest with you am not a fan to nyansh or breast ![]() wait o i don tell you before na, u remember when we and Laura talk about am one time ![]() |
lefulefu:u don turn to me ooo ![]() ![]() |
lefulefu:guy e get as I take stand ooo ![]() |
[quote author=lefulefu post=66324227]wetin concern me with hausa men. I say u should tell me more about hausa babes and u dey talk abt hausa pingolo.na wa for e get one coper she go always call me to go follow her buy suya then and me too as we dey waka I go dey laugh her coz she nor want make wetin do others do her.. but behold one day amagidon came visiting... ![]() ![]() and one thing about me I don't eat suya in the north coZ not all meats are meats oo.. but then again nobody fit truly talk if Na suya love na make amagidon visit her.. ee surprise guys wey dey area oo for Talata Mafara na the name of the side wey we dey nai be that![]() |
lefulefu:u should know Hausa babes are sex killers na ![]() sea never dry ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 572 pages)

Lefulefu come O, MartinO has given me the perfect Easter gift 



