Martin0's Posts
Nairaland Forum › Martin0's Profile › Martin0's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 572 pages)
lefulefu:u should know Hausa babes are sex killers na ![]() see never dry ![]() |
lefulefu:hahahahaha hahahahaha I get why I ask you ooo coz u might not understand why some women go dey love them abi e nor deny surprise you![]() |
lefulefu:o boy story just too much u Don see housa man dick before, One day try observ one![]() ![]() |
lefulefu:hahahahah Na WA for u oo, o boy im preek fit no stand oo, ![]() ![]() |
lefulefu:chaieeeee guy abeg run ooo na for North I first hear say sex kill person oo see if u know u can't handle an Hausa girl or woman better run oo, those hajibs na just material on his own. have u ever wondered under the hajib.. but zamfara practice Sharia law ooo don't know if them still dey do am sef... that time me and my Friends mistakenly go enter house of virgins ![]() to me I call it house of virgins coz those ladies are not to be seen except only by their husband who might be a king or Chief or some rich man ![]() o boy if I see chase wey those mumu abolished chase us eh.. chai we lucky sha |
lefulefu:hahahahah I know why I dey talk sha, that babe get dignity pass these ours womathics wey we get here oo, so well sha maybe e fit dey happen for za oza room sha ![]() |
lefulefu:yeah true, it was fire to fire for zamfara then, or was it suya love, hmmmm if you as a girl I eat suya or buy suya from hausa man, guy na there ur wife or babe pass go oooo, them go just put Pepe love and her otongi go begin The always yawn for that Hausa guy mandigo, just only that Hausa guy own na she go dey like.. o boy life was fun and regid sha |
Togo Togo I remember Whole Foods Market
Preston Rd (at Park), Plano. ![]() it been long sha Atlanta Midtown. ![]() ![]() |
lefulefu:na WA for u oo see this things fit nor mean anything ooo. |
lefulefu:that side chick own na small thing what about for Zamfara then when wives go delete their husband just to be with one Alhaji or Chief ![]() ![]() this one nor pass side chick ![]() |
lefulefu:hahahahaha hahahahaha o boy I be wan escape ur question ooo, guy u smart oo ![]() ![]() loss engin to me na, "hoochie" |
QueenSuccubus:waow I like that state coz I always got that chilled cold water for my garri ![]() |
QueenSuccubus:yeah Benue state is one of them, I know but the humans from there will always try to convince me it not true. but there's absolutely nothing they can do coz I have a witness who I went along with ... ![]() state to the home of yam and peeled nuts ![]() |
zicoraads:guy nor vex jor, am searching fory friend ee, sorry one love man |
lefulefu:oh very easy, it like a babe wey go dey beg man to love her or be with her, more like side chic tinz.... I remember something, when I was dating my ex, it was never never easy for me in the first place, I had to ladies in school who tried to frame up some dairy stories in our dairy room just to kill my ex love towards me, and stories cut short sha, she babe likes me oo but guy I was always running and running... imagine someone telling you she's gonna be ur wuwu coz she believes with that I might turn back.. but it was never never gonna happen, my ex was a crazy South African virpar ready to suck u down to your own grave ![]() o boy I have seen things in women oo infact see by a lady opening her mouth and her eyes I can tell who she is. nobody, I mean nobody not even my own mother can escape my not knowing who she was right from birth ![]() ![]() years ago I met one woman in kafanchan southern kaduna, I use to see woman begging men to leave their own wife and be with them, but it was more like a normal tin there but the Muslim law and religion condemn it.. well we can say a loss engin is more of like a lady with no hope of men coming to her, so it either she starts toasting men and also ready to fall prey to their demands or remain loss engine ![]() ![]() ![]() hmm o boy the person who used that word should be respected oo, that person has been exposed to womentries of life ![]() ![]() |
QueenSuccubus:this use to happen back years ago in Nigeria. some nothern states offer their wives to visitors or guest as kola |
lefulefu:OK. |
lefulefu:oh are you very very and very su ![]() |
zicoraads:if u dare, trust me am gonna go down miles to find out why! |
lefulefu:hahahahah aah kikikiki ![]() ![]() chai u don kill me today oo ![]() |
lefulefu:hahahahah hahahahah guy I go run from u ooo, some girls go dey vex oo coz this things wey u dey talk so, might just be affecting sombori u know oo ![]() lemme go check my email first coz I don't trust those monitoring spirits especially the abroad base spirits too![]() ![]() |
zicoraads:Lefulefu abeg come first is this not zycod I mean, Mr super |
lefulefu:Lefulefu ar most greet you oooo, dem girls dem nor go happy with this things wey u talk o ![]() |
OboOlora:for ur mind now oo ![]() ![]() beer girl ![]() |
lefulefu:how far, meet me for Abuja na e get something wey we need to Sedon talk, u know matter na, ![]() |
lefulefu:na WA for u oo ![]() ![]() u suppose understand the story na ![]() Lefulefu slide inn ee |
zicoraads abeg show show, chai so u Don marry Na ur wife con tell u not to dey holla me abi ![]() ![]() |
lefulefu:Choi Choi oil dey ur head jor, infact u be real man wey get preek jor ![]() ![]() in igbos tongue make dem give u one "bottulu" ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 572 pages)
.

