Martoz's Posts
Nairaland Forum › Martoz's Profile › Martoz's Posts
jmaxjohn:I beg shut up ur most,wu tel u say na only u knw all dis....hv read most of d pua books,z it d game or Venusian art...buh dis z d best guy hv ever seen,I dey fel Tedy,he s teachn niaja settngs...so shut up most...com here I go teach u...go neg naija babe,and c bad result u go get. |
so dis trend still dey,I hail u xtedy,hv bin tryn hard,practicing,and extendn ma comfort zone,jex to b lyk u,buh its nt easy....I have alot of issues....colectn girls no b prob anymore,buh dey do flake a lot,and I want to knw how to move Tinz to d next level after havn her number,pls urgent reply z needed |
hey Xtedy,how u dey..y u no cum use dat ur number again...abeg gv me anyone,wet I fit use to contact u asap....u myt nt knw me,buh m one of ur fans |