Marvelousabah's Posts
Nairaland Forum › Marvelousabah's Profile › Marvelousabah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
[b]baba own funny die,the guy too fine[/b] |
wat do poeple gain from being gay self.dis thread remind me of wen i went to imo for my jamb,i decided to pass the night at a friend place.deep into the night,i just they feel say person they romanc my lap.inside my dream i been tink say na one of my crush they romanc me,only for me to realiz say i no dey abuja,na imo i day with guy for room.has i jump up ask the guy wetin happen.the asshol come they tell me how him don dey see me for dream teytey and hw him love me,my guy bele con they turn me sharp sharp.i no beliv say my fellow man go ever spew rubbish lik dat.as a vry gud bad guy wey i be.i look arund no plank bcs we dey insid,naso i locat the idiot DVD player use am scatter the idiot emty brain con bounce comot go sleep for assemblies of God church wey dey near by(THERE IS NO GAIN IN BEING A GAY,IT ONLY MAKES U DIRTY BOTH ON EARTH AND IN HEAVEN)i africans want to copy the west in everytin,thats the peak of morden day slavery |
She no fine at all for that pics |
I will be there |
three |
72 |
... |
It worked for me 100%.i met her on a dating site and we love each oda,she is begging me to come ova to the US or she should come ova to naija but i refused,until am done with my school.una know na!,to come carry oyinbo woman come naija now wey i stil dey school no easy and i no fit go US now wey i dey school...to they claim married man,na him be the last thing wey dey my mind at the moment. |
Is this not from one those nigerian movies?...just asking |
Lol...see hustlers |
Hahahahahahahahahahahaahahahahahhaahahahahahahahhahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahh,hehehehehehehehehehhehehehehheheheehhehehehehehehehehehehheheehehehehehheheheheheeh...naija babes,una too funny.jst becs the guy claimed he is an african am*rica,you guys are now acting nice.i know wat wil be goin through ur minds...oh god tank u for bringing the dream man my way,no tym to wast,no tym to form hard to get.u see dat visa i wil not miss it_hehehehe;.am rily sori for u guyz and ur fake lives. |
Hmmm |
.... |
On a more serious note.i dont recommend u coming online with the hope of meeting the man which u desire becs all this E-dudes,will just play to the gallary.get what they want and move to the next catch.am not saying,u can't find them here but the chances of getting a real dude is 0.1% online...for those agboros wey go quote,try am.i ready for any babylon. |
..... |
whirlwind7:lol...vry funny guy |
Baba God i thank u oo,after all this 40 days and 40 night fasting and praying to direct my missing rib,na so u cum do am for me?--twalea to all the angles wey plead on my behalf.oga micheal i see u.i dey hail oo,gabreil i comot cap oo and thanks to all oda angles wey campaigh for me.BABY GAL,STOP LOOKING FOR THE BONE,HE IS HERE...lol |
. |
Punch,Slap,stab,boko!!..ahhhh,wer are all the weapon.oya jamace,give me that plank make i burst em head.i no lyk woman wrappering |
sutst:lols...badt guy |